Ebuka told his Oga at the shop to please wait at the gate and pick him up after his WAEC Commerce exam at the Commercial Secondary school where he was registered.
He was given Commerce Exam question paper and the only question he could answer was question number 3 and it says: "Differentiate between a Warehouse and a Shop.''(20marks)
After much thinking he smiled and wrote his answer: Warehouse is at Ojota while shop is at Alaba. Then he submitted his paper and went to meet his Oga at the gate.
Oga: Ebuka, how far? How e be?
Ebuka: E dey so simple Oga. Question number three say make we differentiate between a warehouse & a Shop.
Oga: Hen-hen...wetin U come write?
Ebuka: Hmmm... I write say "warehouse dey for Ojota&say shop dey for Alaba.
Oga: So na d only thing wey u write be dat?
Ebuka: Yes Oga .
Oga: Chineke.!!! U dey craze? Common go back & put the phone numbers & our complete address... Stupid boy!!! Na so dem take dey get customers?...
Posted: at 12-05-2011 02:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
chicanorose at 12-05-2011 02:44 PM (13 years ago) (f)
bodeniyi oya go sleep no be bring pb4 here
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 12-05-2011 02:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
hehehehe this poster too funny the joke sweet well well infarct this na the best pb4 joke of the week, hehe make you keep your yeye well b4 that hammedkola thief am