WHO B WHO??? (Page 2)

Date: 26-05-2011 12:17 pm (13 years ago) | Author: Stanley Theo
1 [2] 3 4
- at 26-05-2011 01:40 PM (13 years ago)
na you sabi
Posted: at 26-05-2011 01:40 PM (13 years ago) |
Reply
- at 26-05-2011 01:46 PM (13 years ago)
 Angry
Posted: at 26-05-2011 01:46 PM (13 years ago) |
Reply
- at 26-05-2011 01:52 PM (13 years ago)
 Angry Angry
Posted: at 26-05-2011 01:52 PM (13 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 26-05-2011 02:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MilleniumMan on 26-05-2011 12:43 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-05-2011 12:21 PM
me omotoyosolabisi is the BRIDE
No worry, ur time go soon reach if u never do am.
meaning.... Angry
Posted: at 26-05-2011 02:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 26-05-2011 02:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 12:51 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-05-2011 12:21 PM
me omotoyosolabisi is the BRIDE

who dey marry u?
na xavexdos5 abi?  Grin Grin Grin
xavexdos5 wetin!... Angry
that wowo guy... i reject am for my babe... Angry
Posted: at 26-05-2011 02:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 26-05-2011 02:42 PM (13 years ago)
(f)
thank God say, no be me dey scrash nyansh Grin Grin Grin Grin

na me be the bride Wink
Posted: at 26-05-2011 02:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 26-05-2011 02:43 PM (13 years ago)
(m)
picking butts
Posted: at 26-05-2011 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 26-05-2011 02:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 26-05-2011 02:42 PM
thank God say, no be me dey scrash nyansh Grin Grin Grin Grin

na me be the bride Wink
hehehhehhehehe stuffs got tight duh
Posted: at 26-05-2011 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 26-05-2011 02:45 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-05-2011 02:39 PM
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 12:51 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-05-2011 12:21 PM
me omotoyosolabisi is the BRIDE

who dey marry u?
na xavexdos5 abi?  Grin Grin Grin
xavexdos5 wetin!... Angry
that wowo guy... i reject am for my babe... Angry

see o!

you fine pass xavexdos Huh?
Posted: at 26-05-2011 02:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 26-05-2011 02:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: KINGJHOE on 26-05-2011 02:43 PM
Quote from: Sheree on 26-05-2011 02:42 PM
thank God say, no be me dey scrash nyansh Grin Grin Grin Grin

na me be the bride Wink
hehehhehhehehe stuffs got tight duh

na french you just speak Huh? Huh?
Posted: at 26-05-2011 02:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 26-05-2011 03:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 26-05-2011 02:42 PM
thank God say, no be me dey scrash nyansh Grin Grin Grin Grin

na me be the bride Wink

but i see u when u dey scratch am nah!  Grin Grin

Posted: at 26-05-2011 03:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-05-2011 03:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 26-05-2011 02:39 PM
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 12:51 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-05-2011 12:21 PM
me omotoyosolabisi is the BRIDE

who dey marry u?
na xavexdos5 abi?  Grin Grin Grin
xavexdos5 wetin!... Angry
that wowo guy... i reject am for my babe... Angry
but ur babe like am nah  Grin Grin

Posted: at 26-05-2011 03:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheree at 26-05-2011 03:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 03:07 PM
Quote from: Sheree on 26-05-2011 02:42 PM
thank God say, no be me dey scrash nyansh Grin Grin Grin Grin

na me be the bride Wink

but i see u when u dey scratch am nah!  Grin Grin

forwhere Huh?

I look like person wey dey scrash nyansh Angry
Posted: at 26-05-2011 03:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 26-05-2011 03:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 26-05-2011 02:45 PM
Quote from: Kristiantus on 26-05-2011 02:39 PM
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 12:51 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-05-2011 12:21 PM
me omotoyosolabisi is the BRIDE

who dey marry u?
na xavexdos5 abi?  Grin Grin Grin
xavexdos5 wetin!... Angry
that wowo guy... i reject am for my babe... Angry

see o!

you fine pass xavexdos Huh?

this one no be matter of fine oo
na matter of luv  Grin Grin Grin
bisi like xavesdos5 well well  Grin Grin

Posted: at 26-05-2011 03:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-05-2011 03:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 26-05-2011 03:09 PM
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 03:07 PM
Quote from: Sheree on 26-05-2011 02:42 PM
thank God say, no be me dey scrash nyansh Grin Grin Grin Grin

na me be the bride Wink

but i see u when u dey scratch am nah!  Grin Grin

forwhere Huh?

I look like person wey dey scrash nyansh Angry

but that babe resemble u nah.
abi no be u be that?  Grin Grin

Posted: at 26-05-2011 03:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheree at 26-05-2011 03:13 PM (13 years ago)
(f)
na me wear the white gown, make u look wella Smiley
Posted: at 26-05-2011 03:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-05-2011 04:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Nzetheo on 26-05-2011 01:02 PM
Omotoyo.....Tell dose galz make dem mix Oromo bitter wit alabukun take wash hand after dey finish Re arranging dia nyash!! ...Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-05-2011 04:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 26-05-2011 04:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 26-05-2011 03:13 PM
na me wear the white gown, make u look wella Smiley
which kin you... person wey wear gown get swollen eyez...?
inshort you no dey for the picture... maybe na when you dey serve food na him dem take the picture.. Tongue
Posted: at 26-05-2011 04:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 26-05-2011 04:09 PM (13 years ago)
(f)
My pant enter my nyash , so i say make i comot am with style.
I no no say dem dey camera d scratching ooooooooo. Kiaaaaaaaaaaa phyuk upppppppppppppppppppppppp

Posted: at 26-05-2011 04:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 26-05-2011 04:10 PM (13 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Grin
chieeeeee... Grin
Posted: at 26-05-2011 04:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions