


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i sorry for you amici Reply
| |||||
Hockiess...Y u dey sorry for her na... Reply
| |||||
OLD SCHOOL!!! Reply
| |||||
Quote from: orezo on 8-12-2008 10:25 AM Hockiess...Y u dey sorry for her na... SHE NU NOO HER SELF
| |||||
Aw u take know??? Reply
| |||||
Hockies u no know urself, this joke funny die. E don tey wey i hear this joke and i really appreciate the poster for bringing back memory lane. Amici darling keep up the good work Reply
| |||||
Jboy... No go let woman kill u oooh... Reply
| |||||
Orezo wetin na i be think say for tis our obonge country we get fredom of speech. so wetin come dey tear ur boxers, e be like say e still dey pain u say i snatch amici from ur hand? Reply
| |||||
4get dat one... I still dey tell u sey make u no decieve urself... Bcos amici is no be ur own... Reply
| |||||
Okay na who come get am now as e be say na u know pass. Reply
| |||||
U no suppose know na... Reply
| |||||
If u like dey deceive urself for there, amici dey my house right now Reply
| |||||
for under oluku byepass? Reply
| |||||
hockess Replyonly one of my joke beat all ur joks 4 niaja pals and i sorry sorry ooooooh i sorry 4 hockess rezi na oluku pass by ur babe 4 dey wait u abi hw u take know that said if one of ur babe no dey there dey wait u that side na ur block joint shea. u see na only jboy and oreze know beta thing and na so dem like beta thing
| |||||
amici, which one you dey swallow panadol for another person headache na? Reply
| |||||
Rezi this one wey u dey use OLUKU BYPASS sing since morning i dey suspect u o, u sure say u neva start to dey carry all those oluku ashewo. E be like say na there u spend ur last nite? na only u understand wetin i dey talk o becos e be like say u don tey well well for benin. Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 8-12-2008 12:14 PM Hockies u no know urself, this joke funny die. E don tey wey i hear this joke and i really appreciate the poster for bringing back memory lane. Amici darling keep up the good work agbaya you are not ashame of yourself mr defender
| |||||
Hockkies na inferiotity complex dey worry u. Make u go try solve ur home problem first before i go answer u Reply
|
Watch As Super Eagles Players Celebrate Win Over Rwanda In Dressing Room (Video)
Tuface Idibia Steps Out With New Partner, Natasha Osawaru After Split from Annie (Video)
Nollywood Mourns As Veteran Actress, Nkechi Nweje Passes Away
'Ooni Wants My Downfall After God Used Me For Him' – Oluwo Of Iwoland Opens Up
Veteran Actress, Dupe Jaiyesimi Reflects On Childlessness & Resilience At 60 (Video)
13yr Old Boy Dies After He Was Shot By Lawyer When He Tried to Get His Ball From His Compound
Check Photos/Video Of Nollywood Stars Storming Uyo As Actress, Ini Edo Lays Her Father To Rest
Pastor Chris Oyakhilome Accuses The Music Industry Of Constantly Cheating The Church
Asake’s Baby Mama Melts Fans Heart As She Shows Off Singing Talent