I love dat Guy! Theo Walcott
Posted: at | |
Quote from: serene_child on 13-12-2008 01:15 PM gunner 4 life!!!! I love dat Guy! Theo Walcott
| |||||
u bet u do....he's the cutest player on earth. ReplyYOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL?
| |||||
Quote from: MsGorgeous on 13-12-2008 03:29 PM Quote from: serene_child on 13-12-2008 01:15 PM gunner 4 life!!!! I love dat Guy! Theo Walcott lol... hmmm
| |||||
some ppl dey waka pass,some dey run,some dey jump....me na fly ReplyYOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL?
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: osituga on 13-12-2008 03:34 PM Quote from: MsGorgeous on 13-12-2008 03:29 PM Quote from: serene_child on 13-12-2008 01:15 PM gunner 4 life!!!! I love dat Guy! Theo Walcott lol... hmmm come where u dey sef una don 4get say the sky colour nah blue?
| |||||
huh? wetin u dey say? Reply
| |||||
Quote from: eagleseyez on 13-12-2008 03:54 PM Quote from: osituga on 13-12-2008 03:34 PM Quote from: MsGorgeous on 13-12-2008 03:29 PM Quote from: serene_child on 13-12-2008 01:15 PM gunner 4 life!!!! I love dat Guy! Theo Walcott lol... hmmm come where u dey sef una don 4get say the sky colour nah blue? I full ground becos of the RED DEVILS nii ooo .... shey u don forget say the color of the liquid inside u na RED ??
| |||||
![]() ![]()
| |||||
you Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Lol....Wowo guy Reply
| |||||
Quote from: osituga on 13-12-2008 04:03 PM Quote from: eagleseyez on 13-12-2008 03:54 PM Quote from: osituga on 13-12-2008 03:34 PM Quote from: MsGorgeous on 13-12-2008 03:29 PM Quote from: serene_child on 13-12-2008 01:15 PM gunner 4 life!!!! I love dat Guy! Theo Walcott lol... hmmm come where u dey sef una don 4get say the sky colour nah blue? I full ground becos of the RED DEVILS nii ooo .... shey u don forget say the color of the liquid inside u na RED ?? wthout the sky u dnt exist
| |||||
Quote from: osituga on 13-12-2008 04:07 PM Lol....Wowo guy i no dey there ohhh......na u say he wowo ohhhh
| |||||
Quote from: eagleseyez on 13-12-2008 04:08 PM Quote from: osituga on 13-12-2008 04:03 PM Quote from: eagleseyez on 13-12-2008 03:54 PM Quote from: osituga on 13-12-2008 03:34 PM Quote from: MsGorgeous on 13-12-2008 03:29 PM Quote from: serene_child on 13-12-2008 01:15 PM gunner 4 life!!!! I love dat Guy! Theo Walcott lol... hmmm come where u dey sef una don 4get say the sky colour nah blue? I full ground becos of the RED DEVILS nii ooo .... shey u don forget say the color of the liquid inside u na RED ?? wthout the sky u dnt exist Without the blood unkoo ?? Quote from: lovelacetito on 13-12-2008 04:09 PM Quote from: osituga on 13-12-2008 04:07 PM Lol....Wowo guy i no dey there ohhh......na u say he wowo ohhhh Na me...Thou shall not fear
| |||||
thank u jaree, better person Reply
| |||||
na now i know say naijapals girls no get eyes, catarrh don block their eyes Reply
| |||||
Why na? Reply
| |||||
Quote from: skene on 13-12-2008 04:27 PM na now i know say naijapals girls no get eyes, catarrh don block their eyes how we no get eyes? Quote from: osituga on 13-12-2008 04:28 PM Why na? why wetin??? u wan implicate me??? i no say d guy wowo ohhh......... i jst dey think ' shey he fine sha?'
| |||||
if dem beat u finish the sky go red for u that day. ReplyYOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL?
| |||||
who go beat me? Reply![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion