Sheree at 31-05-2011 04:33 PM (12 years ago) (f) Reply |
i for help you do sumtin about that your eye... but i no go help you again... Posted: at 31-05-2011 04:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-05-2011 04:35 PM (12 years ago) (f) and na that babalawo you go dey see go.... say amin.. I jump am pass back to sender oo na kill I go kill u if I ever see u for dream sef Posted: at 31-05-2011 04:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 31-05-2011 04:36 PM (12 years ago) (f) Sophie, na ur wedding pic be that no oo... na her birthday pic... iberee... ibe
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 31-05-2011 04:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sheree at 31-05-2011 04:39 PM (12 years ago) (f) i for help you do sumtin about that your eye... but i no go help you again...
fake like u, babalawo wey dey use laptop Posted: at 31-05-2011 04:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the laptop na for research... na modern day practice be dat... Posted: at 31-05-2011 04:40 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-05-2011 04:41 PM (12 years ago) (f) ibe wetin yes or no, otherwise close those teeth Posted: at 31-05-2011 04:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hihohohohohohohohohohohohohohohohohohooooooo... Posted: at 31-05-2011 04:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-05-2011 04:42 PM (12 years ago) (f) the laptop na for research... na modern day practice be dat...
hahahahahahaha abeg, make u leave me research ko, research ni Posted: at 31-05-2011 04:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 31-05-2011 04:43 PM (12 years ago) (f) wetin funny na Posted: at 31-05-2011 04:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 31-05-2011 04:43 PM (12 years ago) (f) iberiebe
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 31-05-2011 04:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Timpauls at 31-05-2011 04:45 PM (12 years ago) (m) @sky,sky u don turn ur projet work to joke abi? Posted: at 31-05-2011 04:45 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sheree at 31-05-2011 04:48 PM (12 years ago) (f) Reply |
make una sha no bite person for here oo.. Posted: at 31-05-2011 04:49 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Timpauls at 31-05-2011 04:50 PM (12 years ago) (m) wetin funny na 10x sheree 4 ur contributn.plz note dt am d new presido of dis forum,plz i dnt need pple wit 1 eyes in ds forum.i go soon delete u 4rm here k Posted: at 31-05-2011 04:50 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 31-05-2011 04:52 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 31-05-2011 04:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Timpauls at 31-05-2011 04:53 PM (12 years ago) (m) make una sha no bite person for here oo.. okiri,na u be d dog wey want bite person or chica ur wife Posted: at 31-05-2011 04:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wetin funny na 10x sheree 4 ur contributn.plz note dt am d new presido of dis forum,plz i dnt need pple wit 1 eyes in ds forum.i go soon delete u 4rm here k about you being presido here; dat one na big lie... as for getting rid of people with one eye, you've got my vote on that... hihohohohohooooo... Posted: at 31-05-2011 04:53 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 31-05-2011 04:55 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 31-05-2011 04:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
make una sha no bite person for here oo.. okiri,na u be d dog wey want bite person or chica ur wife okay... i see eeee... dem don give you small meter now, you wan turn am to milez abi... inshort, make i no waste my time with you... you still be newbie... i no dey argue with newbie dem... Posted: at 31-05-2011 04:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |