Chika Ike's Marriage Crashes As Husband Impregnates Mistress (Page 5)

Date: 31-05-2011 9:59 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- Blingsz at 1-06-2011 08:20 PM (12 years ago)
(f)
Its d man's loss!!! Chika is hot!
Posted: at 1-06-2011 08:20 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 1-06-2011 08:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: toibeli on  1-06-2011 04:27 PM
House girl 1, madam 0
Grin Grin Grin Grin Grin

MAY BE SHE DEY FRESH FRESH NOW, AND MADAM DEY TOO BUSY
Posted: at 1-06-2011 08:32 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- akopria14730 at 1-06-2011 08:42 PM (12 years ago)
(m)
It's really the man's loss. 'think Chika is cool
Posted: at 1-06-2011 08:42 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- osesunday at 1-06-2011 08:44 PM (12 years ago)
(m)
na 2day. abeg bring beta gist
Posted: at 1-06-2011 08:44 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sweetstella at 1-06-2011 09:12 PM (12 years ago)
(f)
MEN are naturally unfaithful........................chika pls take heart.
Posted: at 1-06-2011 09:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ashimah at 1-06-2011 09:33 PM (12 years ago)
(f)
UNA WEN DEY SAY CHIKA FRESH CHIKA FRESH 4 HOW LONG SHE GO DEY REMAIN FRESH? AS DAY DEY BREAK NA SO PALMWINE DEY STRONG OOOOOOOOOOO.DEM SAY NA WEN PERSON YAM DEY HOT NA HIM DEM DEY CHOP AM.............OOOOOOOOOOOO.  MAKE SHE CHECK HERSELF WELL WELL MAKE SUCH THING NO HAPPEN AGAIN OOOOOOOOOOOOOO. I REST MY CASE.
Posted: at 1-06-2011 09:33 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ashimah at 1-06-2011 09:39 PM (12 years ago)
(f)
CHIIIIIIIIII  SORRY O BUT MAKE U DEY TRY DEY D MODE WHEN OGA ASK 4 D LEVEL NEXT TIME.
Posted: at 1-06-2011 09:39 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ashimah at 1-06-2011 09:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ashimah on  1-06-2011 09:33 PM
UNA WEN DEY SAY CHIKA FRESH CHIKA FRESH 4 HOW LONG SHE GO DEY REMAIN FRESH? AS DAY DEY BREAK NA SO PALMWINE DEY STRONG OOOOOOOOOOO.DEM SAY NA WEN PERSON YAM DEY HOT NA HIM DEM DEY CHOP AM.............OOOOOOOOOOOO.  MAKE SHE CHECK HERSELF WELL WELL MAKE SUCH THING NO HAPPEN AGAIN OOOOOOOOOOOOOO. I REST MY CASE.
YES IT IS MEN  NATURE TO CHEAT.WHEN WOMEN(WIVES) KNO DIS ALREADY WHY DEM GO STILL DEY SELFISH WITH D LEVEL?
Posted: at 1-06-2011 09:44 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 1-06-2011 09:54 PM (12 years ago)
(m)
-
Posted: at 1-06-2011 09:54 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- ashimah at 1-06-2011 10:00 PM (12 years ago)
(f)
AJANNI DIS UR HEAD COM DEY BIG EVERYDAY  OOOOOOO.
Posted: at 1-06-2011 10:00 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 1-06-2011 10:15 PM (12 years ago)
(m)
yes now , e good so
Posted: at 1-06-2011 10:15 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- desomd at 1-06-2011 11:52 PM (12 years ago)
(m)
it  so sad ,the man is stupid to that act,his mistress for that matter .thats  why is not good to have mistress in any office .but there must be a mistress so control mind dont allow your body to take takecare of body.   .sometimes is there fort not to takecare of there home, this so-call actress.god help you people becos changes i am seenig in this actress is what i cannot say..why they are after money.plz takecare of house, and the  man dont have regard for marriage .some actress dont have time for there husband. there is some men who like dateing different type women,there mind  follow  what the see at that moment, man like that can,t stop cheating becos cheating have rib his or her mind.togther wiith women.
Posted: at 1-06-2011 11:52 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- slimben at 2-06-2011 01:16 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on  1-06-2011 04:47 PM
That is one of the reasons a MAN should not allow a grown up Girl that is not related to him to live together with him and his wife under the same roof. TEMPTED TO TOUCH.
Posted: at 2-06-2011 01:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 2much-moneyboy at 2-06-2011 01:35 AM (12 years ago)
(m)
why....why....why i no fit married actress for my life....
Posted: at 2-06-2011 01:35 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kenolis at 2-06-2011 02:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  1-06-2011 08:32 PM
Quote from: toibeli on  1-06-2011 04:27 PM
House girl 1, madam 0
Grin Grin Grin Grin Grin

MAY BE SHE DEY FRESH FRESH NOW, AND MADAM DEY TOO BUSY

I NO SAY YOU GO LIKE TO SLEEP WITH YOUR HOUSE GIRL...
Posted: at 2-06-2011 02:33 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- honestlv at 2-06-2011 07:12 AM (12 years ago)
(f)
DOES CONTRACT MARRIAGE  WRITTEN IN THE BIBLE?
Posted: at 2-06-2011 07:12 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dovsexy at 2-06-2011 07:56 AM (12 years ago)
(f)
NA WOW O MISTRESS COMMON MISTRESS
Posted: at 2-06-2011 07:56 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- tteeydoc at 2-06-2011 10:26 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: cutelizzy on  1-06-2011 07:57 AM
Disgrace!!! How can your hunsband stool so low in sleeping with your mistress.
@ cutelizzy mistress means the husband's girlfriend.
Posted: at 2-06-2011 10:26 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- lauraD at 2-06-2011 10:45 AM (12 years ago)
(f)
I never rili lyked her per say.....buh sha she and d husy no even fit sef,n shedon dey act too much d fame is geting 2 ha flat head....buh i fink itz just a soft sell rumour if ask me.....
Posted: at 2-06-2011 10:45 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bashsalisu at 2-06-2011 01:44 PM (12 years ago)
(m)
this is cash grant
Posted: at 2-06-2011 01:44 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9