FORK

Date: 08-12-2008 7:50 pm (15 years ago) | Author: EBERE
[1] 2
- at 8-12-2008 07:50 PM (15 years ago)
(f)
A wealthy Illiterate man went to a restaurant to have his lunch..as usual in his favourite spot.The following conversation ensued b/w him and d waitress..
Waitress:welcome sir,please place ur order and she handed him  d menu
man:abeg i dey hungry ,(pushin d menu aside) givu me rice and fowl peppersoup :

Waitress:(feelin embarrased),walks away,later comes out with the food and serves the man
man:i thanku well well...,he begins 2 eat.
 the waitress notice that she forgot to include a fork in the serving tray..so she quickly rushes back 2 the mans table
Waitress:sorry sir,pls wuld u mind havin a fork nw?
 (his eyes widened),looks at the girl 4 a second time and smiles noticing she is beautiful..
man:chai Nne...u knw say i like u but u no for talk this tin 4 were people dey....na when i chop finish wey i go f..k. go prepare i go kal u afta Lips Sealed Undecided Shocked Shocked

the waitress stood there Huh? completely startled Huh?

Posted: at 8-12-2008 07:50 PM (15 years ago) | Newbie
- rezimero at 8-12-2008 08:24 PM (15 years ago)
(m)
the guy for go chop for buka Grin Grin Grin
Posted: at 8-12-2008 08:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 9-12-2008 05:47 AM (15 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin




cool joke

Posted: at 9-12-2008 05:47 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Jboy4shezo at 9-12-2008 01:31 PM (15 years ago)
(m)
am planing to open a restuarant in naija whereby after having ur meal there will be a girl to sleep withthe customer.
Posted: at 9-12-2008 01:31 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- HOCKIESS at 9-12-2008 02:32 PM (15 years ago)
(m)
the guy wan fuuk the gurl
Posted: at 9-12-2008 02:32 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 9-12-2008 03:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  9-12-2008 01:31 PM
am planing to open a restuarant in naija whereby after having ur meal there will be a girl to sleep withthe customer.
where you wan open am? open am quick quick oh Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-12-2008 03:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 9-12-2008 05:06 PM (15 years ago)
(m)
LOL. REZI I TRUST U SHA WHAT OF OREZO SHEY IM GO DEY PATRONIZE ME TOO
Posted: at 9-12-2008 05:06 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 9-12-2008 05:13 PM (15 years ago)
(m)
if the girls good and the after service excellent
Posted: at 9-12-2008 05:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 9-12-2008 05:27 PM (15 years ago)
(m)
jboy wetin u dey wait 4? guy no tym
Posted: at 9-12-2008 05:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-12-2008 05:52 PM (15 years ago)
(m)
no time to say no time Grin Grin Grin
Posted: at 9-12-2008 05:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-12-2008 03:11 PM (15 years ago)
(m)
Funny
Posted: at 12-12-2008 03:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gardner at 12-12-2008 04:28 PM (15 years ago)
(m)
jboy post the address of the rsraunt before u open it so we can memorise it
Posted: at 12-12-2008 04:28 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- HIGHD at 12-12-2008 04:42 PM (15 years ago)
(m)
jboy abeg hurry wit the restaurant,txt the address to me separately
Posted: at 12-12-2008 04:42 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- gardner at 12-12-2008 04:50 PM (15 years ago)
(m)
highd u are very greedy the address wey everybody want even rezi na im u dey talk so.
Posted: at 12-12-2008 04:50 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- babycross at 12-12-2008 06:26 PM (15 years ago)
(f)
guys the name of the restaurant na COOL H.I.V so beware bcos jboy ready to spoil una own 
Posted: at 12-12-2008 06:26 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 12-12-2008 08:34 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: gardner on 12-12-2008 04:50 PM
highd u are very greedy the address wey everybody want even rezi na im u dey talk so.
why you feel say na me need am pass?
na only know i want just know the restaurant, i no wan go there go chop o
Posted: at 12-12-2008 08:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 13-12-2008 12:15 PM (15 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 13-12-2008 12:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-12-2008 12:25 PM (15 years ago)
(f)
all these guys for dis forum wetin dey worry una for waist sef?... hiyaa!!!
Posted: at 13-12-2008 12:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 13-12-2008 09:59 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 13-12-2008 12:25 PM
all these guys for dis forum wetin dey worry una for waist sef?... hiyaa!!!


 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 13-12-2008 09:59 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rezimero at 14-12-2008 06:17 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 13-12-2008 12:25 PM
all these guys for dis forum wetin dey worry una for waist sef?... hiyaa!!!
onyi no mind dem. i don preach tire dem no wan repent
Posted: at 14-12-2008 06:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2