Why is that girls eat this kind of bananna alot especially during Xmas season? Posted: at 11-12-2008 07:13 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
hummmm Posted: at 11-12-2008 07:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-12-2008 08:20 PM (16 years ago) (m) Oluchi, na wa 4 u ooooooooooo! after u don chop wel wel so te your belle won burst u com dey talk say make we no chop am. for ur face E gud?
I beg make una no mind oluchi jare she don belle full.
noble, i get better plantain wey sweet pass and dey belleful pass banana oh. if you need am, let me know and i go bring am shaperly Posted: at 11-12-2008 08:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 01:45 PM (16 years ago) (m) wayo man...... Posted: at 12-12-2008 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 01:54 PM (16 years ago) (m) Kido... E concern you??? @Poster... Dis fruit no Bad ooh... Its good for your health... Eat it like 4 times a day and see how fresh ur skin will look... For beta information on how and where to get dis fruit, contact me... Posted: at 12-12-2008 01:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olachi22 at 12-12-2008 07:56 PM (16 years ago) (f) mudiagaOsahon, na love song u dey sing for me? Posted: at 12-12-2008 07:56 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
olachi22 at 12-12-2008 08:00 PM (16 years ago) (f) orezo, u too don spoil. i'm only talking about the banana, i no no wetin u carry for mind ooooo Posted: at 12-12-2008 08:00 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 12-12-2008 08:16 PM (16 years ago) (m) wayo man......
kido you wan put sand sand for my garri? i go put concrete for your rice Posted: at 12-12-2008 08:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Damselfly at 12-12-2008 08:49 PM (16 years ago) (m) Fiile!!! DoNt ToUcH iT!!! Posted: at 12-12-2008 08:49 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Girls.. please, beware of this fruit
Girl it is very good and recomended for your health. Please just start taking it Posted: at 12-12-2008 08:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my dear, some win, some loss. some keep trying after loss y some withdraw, ur experience is not enough 4 others 2 judge. try again . Posted: at 12-12-2008 09:07 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Olachi na true u talk... dat na forbidden fruit...fruit of good & evil... BEWARE GIRLS!!!! Posted: at 13-12-2008 10:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? Id you do that again, i will koboko you
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 13-12-2008 11:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
gardner at 16-12-2008 02:52 PM (15 years ago) (m) Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? pls leave kido cos i no say him too like koboko Id you do that again, i will koboko you Posted: at 16-12-2008 02:52 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 16-12-2008 04:16 PM (15 years ago) (m) Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? Id you do that again, i will koboko you who get the koboko? and who go use the koboko? Posted: at 16-12-2008 04:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 16-12-2008 04:25 PM (15 years ago) (m) Kido, where elders are, children should not interfe, yu hear? Id you do that again, i will koboko you yu sure say yu never chop the koboko as ponmo ?.... Posted: at 16-12-2008 04:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@rezi which type of koboko u dey ask now? Posted: at 17-12-2008 07:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brb Posted: at 19-12-2008 11:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 19-12-2008 01:11 PM (15 years ago) (m) me too Posted: at 19-12-2008 01:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |