Boys. always beware of this fruit too (Page 2)

Date: 09-12-2008 2:04 am (15 years ago) | Author: olachi mbata
1 [2] 3
- orezo at 11-12-2008 06:01 PM (15 years ago)
(m)
Dis food is good for the health... Even proffessional doctors dey recommend am sef...
Posted: at 11-12-2008 06:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 11-12-2008 06:06 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: lylawal on 10-12-2008 10:37 PM
Kido too wan taste beta!
I knw no that fruit!

see ya life? yu no knw the fruit . yet yu talk say i wan chop beta... he dey ya bodi...  Grin
Posted: at 11-12-2008 06:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-12-2008 08:26 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 11-12-2008 06:01 PM
Dis food is good for the health... Even proffessional doctors dey recommend am sef...
bros we get unprofessional doctors too? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-12-2008 08:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-12-2008 02:22 PM (15 years ago)
(m)
Yeah... I know... But d fruit no Bad at all na... Na fruit when be sey no need NEPA to keep am cool... d fruit no dey rotten at all... so why i go see dis kind fruit run na...
Posted: at 12-12-2008 02:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gardner at 12-12-2008 02:36 PM (15 years ago)
(m)
i no see the friut well please come show me 4 house.
Posted: at 12-12-2008 02:36 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 12-12-2008 02:43 PM (15 years ago)
(m)
who go come show you? Roll Eyes
Posted: at 12-12-2008 02:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-12-2008 02:51 PM (15 years ago)
(m)
Ask am welll Kido...
Posted: at 12-12-2008 02:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-12-2008 02:55 PM (15 years ago)
(m)
ah i don chop am already
Posted: at 12-12-2008 02:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 12-12-2008 02:59 PM (15 years ago)
(m)
wetin you use chop am? abi na mouth... tell me so me too go fit learn from you... Grin Grin
Posted: at 12-12-2008 02:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-12-2008 03:01 PM (15 years ago)
(m)
Kido... U wan do oversabi now... Athink... U no go learn aw u go take times 2 by 2... Na aw to take chop fruit u wan learn... O.k... I go report you to ur teacher... U go see na...
Posted: at 12-12-2008 03:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gardner at 12-12-2008 03:06 PM (15 years ago)
(m)
kido see ur mouth like i wan chop tell ur sister make she buy one come for
Posted: at 12-12-2008 03:06 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 12-12-2008 03:17 PM (15 years ago)
(m)
Gardener... Thank you... Kido na my guy... I no want make im sister buy dat kind fruit come for me...

Kido... No mind gardener... Im just dey play with u... U no sey dis kind fruit no too dey im garden... But u fit tell ya neighbour sister sey make she buy come... U hear...
Posted: at 12-12-2008 03:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 12-12-2008 03:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: gardner on 12-12-2008 03:06 PM
kido see ur mouth like i wan chop tell ur sister make she buy one come for


i no get sister, na only me my mama born..... your sister fit help you.... Grin Grin
Posted: at 12-12-2008 03:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-12-2008 03:34 PM (15 years ago)
(m)
Kido... U get cousin???

Gardener... Tell ur sister sey make she pass my area if she dey go buy am oooh... I be ur guy na...
Posted: at 12-12-2008 03:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-12-2008 04:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 12-12-2008 02:59 PM
wetin you use chop am? abi na mouth... tell me so me too go fit learn from you... Grin Grin

Na prick i take chop am(blokos under)
Posted: at 12-12-2008 04:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 12-12-2008 04:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 12-12-2008 04:09 PM
Quote from: kido123 on 12-12-2008 02:59 PM
wetin you use chop am? abi na mouth... tell me so me too go fit learn from you... Grin Grin

Na prick i take chop am(blokos under)

thank God i never read wetin you write....... na so you spoil?
Posted: at 12-12-2008 04:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HIGHD at 12-12-2008 04:13 PM (15 years ago)
(m)
me no fit avoid the fruit,e too sweet
Posted: at 12-12-2008 04:13 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 12-12-2008 04:34 PM (15 years ago)
(m)
you don chop am b4?
Posted: at 12-12-2008 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olachi22 at 12-12-2008 07:53 PM (15 years ago)
(f)
all of una don spoil . garner spoil pass. 
Posted: at 12-12-2008 07:53 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 12-12-2008 08:26 PM (15 years ago)
(m)
una don forget say na dis fruit eve give adam wey put adam for trouble? all of una dey hustle for the fruit. i pity una :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Posted: at 12-12-2008 08:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3