Boys. always beware of this fruit too (Page 3)

Date: 09-12-2008 2:04 am (15 years ago) | Author: olachi mbata
1 2 [3]
- Sillyjokker at 13-12-2008 12:22 PM (15 years ago)
(f)
I no understand...Huh?

Posted: at 13-12-2008 12:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gardner at 16-12-2008 03:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: olachi22 on 12-12-2008 07:53 PM
all of una don spoil . garner spoil pass. 
abeg olachi how i take spoil, i dey talk of the fruit i no talk badoooo.but if u fit give me the fruit make i taste, just tasting, i no say chop
Posted: at 16-12-2008 03:04 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 16-12-2008 04:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 13-12-2008 12:22 PM
I no understand...Huh?
wait small. who go explain the joke give you no dey house Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-12-2008 04:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Samsong at 16-12-2008 06:32 PM (15 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 16-12-2008 06:32 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- olachi22 at 17-05-2009 12:51 AM (14 years ago)
(f)
how u dey kido?
Posted: at 17-05-2009 12:51 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- olachi22 at 17-05-2009 01:16 AM (14 years ago)
(f)
how u dey kido?
Posted: at 17-05-2009 01:16 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- nollylove at 17-05-2009 03:44 AM (14 years ago)
(f)
...
Posted: at 17-05-2009 03:44 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- KleverC at 17-05-2009 08:19 PM (14 years ago)
(m)
no comment

Posted: at 17-05-2009 08:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- micahbala at 18-05-2009 03:52 PM (14 years ago)
(m)
Abeg na which kind fruit una just dey give special attention dey talk about, ebi like say e go dey special o. dis one wey some one chop and some don chop already. i no understand o.
Posted: at 18-05-2009 03:52 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3]