teeco at 8-06-2011 02:32 PM (12 years ago) (m) Interesting
really?
Posted: at 8-06-2011 02:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 8-06-2011 02:39 PM (12 years ago) (m) @TEECO, PAL whats up
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 8-06-2011 02:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
desomd at 8-06-2011 03:27 PM (12 years ago) (m) THIS IS REAILTY I NEVER FORGET SOMEONE . I LIKE THIS ADV.HOPE ALL MEN AND WOMEN IN ABROAD WILL FOLLOW THIS MESSAGE. Posted: at 8-06-2011 03:27 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
fegood at 8-06-2011 03:40 PM (12 years ago) (m) NOW I KNOW... Posted: at 8-06-2011 03:40 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 8-06-2011 03:52 PM (12 years ago) (m) @TEECO, PAL whats up
oboy you no dey try at all una no fit ask where person go hide
Posted: at 8-06-2011 03:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i will paste this for my guy in oklahoma that is coming home for a chic so soon..............thanks Posted: at 8-06-2011 03:57 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
@Poster no be lie u talk,naija babes dem own too much kudos for u, how wish na the time wey i still dey drink beer i 4 invite u over Posted: at 8-06-2011 04:30 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 8-06-2011 04:39 PM (12 years ago) (m) @Poster no be lie u talk,naija babes dem own too much kudos for u, how wish na the time wey i still dey drink beer i 4 invite u over thxs man all of them dey here dey vex for me
Posted: at 8-06-2011 04:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
2slimshady at 8-06-2011 05:15 PM (12 years ago) (f) VERY NICE!!! Posted: at 8-06-2011 05:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
50scent at 8-06-2011 05:20 PM (12 years ago) (m) @TEECO, PAL whats up
oboy you no dey try at all una no fit ask where person go hide PAL, I'm busy with my political ambition , Join my crew i gotta make u my assistant
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 8-06-2011 05:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 8-06-2011 05:23 PM (12 years ago) (m) @TEECO, PAL whats up
oboy you no dey try at all una no fit ask where person go hide PAL, I'm busy with my political ambition , Join my crew i gotta make u my assistant guy as you can see my first lady is already doing it
Posted: at 8-06-2011 05:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
flymama wetin i do naaaaaaaaaaaa
Wht is goin on wif u and teeco?she's ma new wife why do u wanna know bcos i don promisse bros waco i go keep an eye on her,, hmmmmm Posted: at 8-06-2011 07:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 8-06-2011 07:22 PM (12 years ago) (f) flymama wetin i do naaaaaaaaaaaa
Wht is goin on wif u and teeco?she's ma new wife why do u wanna know bcos i don promisse bros waco i go keep an eye on her,, hmmmmm my dear I tire o, I also told Teeco no but he won't listen :'( :'( :'( Posted: at 8-06-2011 07:22 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
flymama wetin i do naaaaaaaaaaaa
Wht is goin on wif u and teeco?she's ma new wife why do u wanna know bcos i don promisse bros waco i go keep an eye on her,, hmmmmm my dear I tire o, I also told Teeco no but he won't listen :'( :'( :'( Teeco dey com corrupt dis place small small,, afta he go disapear again Posted: at 8-06-2011 07:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 8-06-2011 07:43 PM (12 years ago) (f) flymama wetin i do naaaaaaaaaaaa
Wht is goin on wif u and teeco?she's ma new wife why do u wanna know bcos i don promisse bros waco i go keep an eye on her,, hmmmmm my dear I tire o, I also told Teeco no but he won't listen :'( :'( :'( no mind my brother Teeco dey com corrupt dis place small small,, afta he go disapear again Posted: at 8-06-2011 07:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
consoleme at 8-06-2011 10:18 PM (12 years ago) (m) dat is 4 MEN what about ladies? who should they look 4? Posted: at 8-06-2011 10:18 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
teeco at 8-06-2011 11:23 PM (12 years ago) (m) flymama wetin i do naaaaaaaaaaaa
Wht is goin on wif u and teeco?she's ma new wife why do u wanna know bcos i don promisse bros waco i go keep an eye on her,, hmmmmm my dear I tire o, I also told Teeco no but he won't listen :'( :'( :'( What have i done again
Posted: at 8-06-2011 11:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 9-06-2011 12:06 PM (12 years ago) (m) Teeco marry a white woman.as my husband did.u arnt going to pass all this troubles
nop thats nonsense i cnt
Posted: at 9-06-2011 12:06 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I see Posted: at 9-06-2011 12:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Teeco marry a white woman.as my husband did.u arnt going to pass all this troubles
See Comment na...U try Posted: at 9-06-2011 12:10 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |