Which Naijapals Member Would You Prefer To Date? (Page 7)

Date: 07-06-2011 12:24 pm (13 years ago) | Author: Teeco Designer
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 16
- sophiebaby at 7-06-2011 04:51 PM (13 years ago)
(f)
Where d light? na only O-O-O bu candle Flymama gv me ooooooooooo

Posted: at 7-06-2011 04:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 7-06-2011 04:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on  7-06-2011 03:46 PM
Quote from: MissyBarbie on  7-06-2011 02:23 PM
Just Passing
make I follow u bumper to bumper >>>
I see :'( :'(
Posted: at 7-06-2011 04:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 04:54 PM (13 years ago)
(f)
how u no go see when ur tin scratch u d other day.. Lips Sealed

Posted: at 7-06-2011 04:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 7-06-2011 04:55 PM (13 years ago)
(m)
date kwa huh  Huh?
Posted: at 7-06-2011 04:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 7-06-2011 04:56 PM (13 years ago)
(f)
who go be ma boo Huh? Huh? cos ma prince charming don dey follow MB bumber to bumber ooo

make una ask am wetin dey for d bumber wey him dey follow wey no dey for ma own ooo Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-06-2011 04:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 7-06-2011 04:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 04:51 PM
Where d light? na only O-O-O bu candle Flymama gv me ooooooooooo

hahahahaha...........I didnt dey here ooo

Posted: at 7-06-2011 04:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 04:57 PM (13 years ago)
(f)
pls cry me an ocean

Posted: at 7-06-2011 04:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 04:58 PM (13 years ago)
(f)
Dp pls off my candle i wan sleep

Posted: at 7-06-2011 04:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- teeco at 7-06-2011 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  7-06-2011 04:56 PM
who go be ma boo Huh? Huh? cos ma prince charming don dey follow MB bumber to bumber ooo

make una ask am wetin dey for d bumber wey him dey follow wey no dey for ma own ooo Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

ok make me apply na  Kiss Kiss Kiss Kiss


Posted: at 7-06-2011 04:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 05:01 PM (13 years ago)
(f)
Teeco no worry.. Ble no like wide nose ppl  Grin Grin

Posted: at 7-06-2011 05:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- justceetah at 7-06-2011 05:02 PM (13 years ago)
(m)
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion

Posted: at 7-06-2011 05:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 7-06-2011 05:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: justceetah on  7-06-2011 05:02 PM
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion
bros, no go there o, sophie dey u fit choose her
Posted: at 7-06-2011 05:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 7-06-2011 05:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  7-06-2011 04:52 PM
Quote from: mediaexcell on  7-06-2011 03:46 PM
Quote from: MissyBarbie on  7-06-2011 02:23 PM
Just Passing
make I follow u bumper to bumper >>>
I see :'( :'(
who is making my love to cry...pls honey dont cry, im here for u!
Posted: at 7-06-2011 05:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 05:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: justceetah on  7-06-2011 05:02 PM
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion

AWWWWWWWW

Posted: at 7-06-2011 05:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 05:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on  7-06-2011 05:10 PM
Quote from: justceetah on  7-06-2011 05:02 PM
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion
bros, no go there o, sophie dey u fit choose her

See person.. Blesing don follow teeco go house

Posted: at 7-06-2011 05:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- justceetah at 7-06-2011 05:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mediaexcell on  7-06-2011 05:10 PM
Quote from: justceetah on  7-06-2011 05:02 PM
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion
bros, no go there o, sophie dey u fit choose her
why u stroke her name na? Na for only you

Posted: at 7-06-2011 05:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 05:17 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-06-2011 05:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- justceetah at 7-06-2011 05:20 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 05:13 PM
Quote from: justceetah on  7-06-2011 05:02 PM
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion

AWWWWWWWW
u dey hot even pass FYRE

Posted: at 7-06-2011 05:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 7-06-2011 05:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 05:14 PM
Quote from: mediaexcell on  7-06-2011 05:10 PM
Quote from: justceetah on  7-06-2011 05:02 PM
who i go choose now,the babes for here too fine. Imagine sophie,diplomatic,sixty,blessed,onyin,,,,,,,,,,,,,,. If i say make i choose now,i fit cause commotion
bros, no go there o, sophie dey u fit choose her

See person.. Blesing don follow teeco go house
sophie no try me oo, my blesing no be u wen u no dey satisfy with waco..if u accuse her again i go spank u
Posted: at 7-06-2011 05:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 7-06-2011 05:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 04:58 PM
Dp pls off my candle i wan sleep

Oya go to sleep, all your mates don sleep..........

Posted: at 7-06-2011 05:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 16

Featured Discussions