queenrukky at 13-04-2012 03:16 PM (12 years ago) (f) shebi u don see her now Posted: at 13-04-2012 03:16 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
idbalo at 13-04-2012 03:41 PM (12 years ago) (m) now come mean say wetin?? Posted: at 13-04-2012 03:41 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
feyee at 14-04-2012 12:56 AM (12 years ago) (f) wetin una dey talk about sef, i no even understand Posted: at 14-04-2012 12:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sarah555 at 14-04-2012 01:16 PM (12 years ago) (f) me too no understand, u fit tell me? Posted: at 14-04-2012 01:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
idbalo at 14-04-2012 03:43 PM (12 years ago) (m) me tel u? ask d person wey start ham Posted: at 14-04-2012 03:43 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
feyee at 15-04-2012 03:45 AM (12 years ago) (f) ham no be better word wey person fit take start pidgin sentence....except if i go use correct english- am not going! Posted: at 15-04-2012 03:45 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ilegend at 15-04-2012 08:48 AM (12 years ago) (m) going to the club or to see your girlfriend Posted: at 15-04-2012 08:48 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
idbalo at 15-04-2012 02:36 PM (12 years ago) (m) girlfriend no be d koko nw jare..man wan go find moni Posted: at 15-04-2012 02:36 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wumcy16 at 15-04-2012 06:12 PM (12 years ago) (f) moni no evrytin ma guy Posted: at 15-04-2012 06:12 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
sarah555 at 15-04-2012 11:31 PM (12 years ago) (f) guy yo boy, how far na? Posted: at 15-04-2012 11:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Geematrix at 17-04-2012 02:36 PM (12 years ago) (m) Na now i just dey reach how o babe... Posted: at 17-04-2012 02:36 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 21-04-2012 01:25 AM (12 years ago) (f) babe boy where u dey since
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 21-04-2012 01:25 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
idbalo at 24-04-2012 07:58 PM (12 years ago) (m) since wey u don dey wait for ham abi? Posted: at 24-04-2012 07:58 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 26-04-2012 10:01 AM (12 years ago) (f) abi u go cari her comot?> Posted: at 26-04-2012 10:01 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
democrazy at 28-04-2012 03:39 AM (12 years ago) (m) comot go nack or wetin you mean? Posted: at 28-04-2012 03:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
idbalo at 28-04-2012 10:28 PM (12 years ago) (m) mean say jst go relate well as per u knw na Posted: at 28-04-2012 10:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
democrazy at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago) (m) na tot go kill you!! Posted: at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
democrazy at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago) (m) na honeypot go kill you!! hmmm....why x 2wice Posted: at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 1-05-2012 11:52 AM (12 years ago) (m) 2wice for watin
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 1-05-2012 11:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 3-05-2012 09:52 PM (12 years ago) (f) waitin una dey do for here
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 3-05-2012 09:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |