Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 35)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (12 years ago) | Author: Feyisayo
1 ... 32 33 34 [35] 36 37 38 ... 55
- idbalo at 3-06-2012 09:46 PM (11 years ago)
(m)
start today ke?..it as tey gan
Posted: at 3-06-2012 09:46 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 4-06-2012 06:56 PM (11 years ago)
(m)
gan for watin

Posted: at 4-06-2012 06:56 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 5-06-2012 09:05 PM (11 years ago)
(m)
wetin u mean self
Posted: at 5-06-2012 09:05 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 6-06-2012 10:06 AM (11 years ago)
(f)
self adoration?wetin una dey talk na,make una dey end d sentence well
Posted: at 6-06-2012 10:06 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 7-06-2012 09:02 PM (11 years ago)
(m)
well as in whr dem dey fetch water or which??
Posted: at 7-06-2012 09:02 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Blessd9jaBeauty at 8-06-2012 02:23 AM (11 years ago)
(f)
which kin wahala be dis?
Posted: at 8-06-2012 02:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 8-06-2012 10:23 AM (11 years ago)
(m)
dis room is too dey noisy

Posted: at 8-06-2012 10:23 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 8-06-2012 08:15 PM (11 years ago)
(m)
noisy environment indeed

Posted: at 8-06-2012 08:15 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 8-06-2012 09:04 PM (11 years ago)
(m)
indeed, ur frnd can still be ur worst enemy
Posted: at 8-06-2012 09:04 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- democrazy at 8-06-2012 09:48 PM (11 years ago)
(m)
enemy deleted Void() { grave, casket, ak47} the end!
Posted: at 8-06-2012 09:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- angelzee at 19-06-2012 08:01 PM (11 years ago)
(m)
End is not in sight yet. it is but a Paradox. Tongue
Posted: at 19-06-2012 08:01 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- idbalo at 22-06-2012 10:32 PM (11 years ago)
(m)
paradox in wat way
Posted: at 22-06-2012 10:32 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 22-06-2012 11:12 PM (11 years ago)
(f)
way to mountain Everest
Posted: at 22-06-2012 11:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wuraah at 23-06-2012 10:29 PM (11 years ago)
(f)
mount everest no dey dis part of d world oh, una don change d game....
Posted: at 23-06-2012 10:29 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Blessd9jaBeauty at 24-06-2012 07:09 AM (11 years ago)
(f)
abi o, see corrrrrect pesin who wunderstand
Posted: at 24-06-2012 07:09 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wuraah at 24-06-2012 10:42 PM (11 years ago)
(f)
understand say so far miss beauty na d most consistent game player for dis forum...
Posted: at 24-06-2012 10:42 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Blessd9jaBeauty at 24-06-2012 10:55 PM (11 years ago)
(f)
forum which get game na ma favorite  Grin God go continue bless u Miss Wuraah, ur eye dey shine well well  Cheesy
Posted: at 24-06-2012 10:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- democrazy at 25-06-2012 09:39 AM (11 years ago)
(m)
well me i don jogodo my eye dey shine, see gold!! abi na wuraah!!
Posted: at 25-06-2012 09:39 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 25-06-2012 11:45 AM (11 years ago)
(f)
wuraah be weytin sef

Posted: at 25-06-2012 11:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 27-06-2012 04:30 PM (11 years ago)
(f)
sef na d same as self?
Posted: at 27-06-2012 04:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 32 33 34 [35] 36 37 38 ... 55