my trap is meant for big things nt dnt worry sha d young sha grow ok.....why ur mot come close for dia na?.. Posted: at 8-06-2011 07:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cyndi3 at 8-06-2011 07:56 PM (12 years ago) (f) am i among??....
I thot Xena has targeted u already xena is wasting plenty time oo!!..xena is not bad at all nd she's wastin time..so replce her nd target me na!! ok, let me have ur C.V (I need my brother Teeco to investigate u) Posted: at 8-06-2011 07:56 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Reply |
berra.... Posted: at 8-06-2011 08:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cyndi3 at 8-06-2011 08:15 PM (12 years ago) (f) na only police dey investigate so na fake love u wan do for my side Posted: at 8-06-2011 08:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
lol...fake or real!! u wan do am??....askin oo...LMao Posted: at 8-06-2011 08:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 8-06-2011 08:47 PM (12 years ago) (f) ....but dat aint cool..really!!! i didnt know na...u were upset wif me on NP....!!!
how was i upset wit u? the time i dey talk sey u don leave me for an oda babe? i tink it was kebella sef,, common u no see d joke in dat abi?this woman again yu too jealous shaa
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 8-06-2011 08:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
....but dat aint cool..really!!! i didnt know na...u were upset wif me on NP....!!!
how was i upset wit u? the time i dey talk sey u don leave me for an oda babe? i tink it was kebella sef,, common u no see d joke in dat abi?this woman again yu too jealous shaa ah ah wetin do u sef,, i try do xplain am somtin Posted: at 8-06-2011 08:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igbonnanna at 8-06-2011 08:51 PM (12 years ago) (m) so youngstar yu stiwant carry me joke huh i dated many correct guys here some re in my pond n' the handsome ones not yet born . ..l searching lol aha Posted: at 8-06-2011 08:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
igbonnanna at 8-06-2011 09:01 PM (12 years ago) (m) sure? Posted: at 8-06-2011 09:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 8-06-2011 09:09 PM (12 years ago) (f) am i among??....
I thot Xena has targeted u already as sugar mama abi? Youngster too young na
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 8-06-2011 09:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 8-06-2011 09:16 PM (12 years ago) (f) am i among??....
I thot Xena has targeted u already xena is wasting plenty time oo!!..xena is not bad at all nd she's wastin time..so replce her nd target me na!! imagine dis boi o!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 8-06-2011 09:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 9-06-2011 08:52 AM (12 years ago) (f) was i here?....i doubt it! Posted: at 9-06-2011 08:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 9-06-2011 08:57 AM (12 years ago) (f) Passing ooo
Bikoo dey pass, maka gi eme gbaa nwa nnunu nne ya efee hehehehehe........the nne nnunu don fly self even as I no gbaala the nwa nnunu egbe......lol bubuhaaaa !!!! bubuhuuuhaaaaa !!! hahabububeeeeeeeeeeee !!!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 9-06-2011 08:57 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 9-06-2011 09:01 AM (12 years ago) (f) watin dem dey target na birth abi lizard
anything targetable
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 9-06-2011 09:01 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-06-2011 09:09 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-06-2011 09:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 9-06-2011 09:11 AM (12 years ago) (f) u dey shine teeth ?when na u be the target of all the guys here
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 9-06-2011 09:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
onyiis at 9-06-2011 11:47 AM (12 years ago) (f)
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 9-06-2011 11:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |