imbecile

Date: 13-06-2011 2:09 pm (12 years ago) | Author: Digitalman
[1] 2 3 4 ... 9
- at 13-06-2011 02:09 PM (12 years ago)
(m)
guys and ladies abeg make una advice me............... rotflmao

for my area, one imbecile fall in love with me oooo, spit dey draw commot fron her mouth and her neck no fit carry her head, and u can hardly hear what she says....

everytime, if she see me, she go run come meet me, dey display her love for me. if i try to run away, she go hold me for cloth dey pursue me.
even my gurl friend com dey vex join for the imbecile.

omo the thing tire me ooooo

i pray say make she no do mistake go kiss me ooooo Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked..... if she do that one, omo na die oooo  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked


if she see me, she go dey sing luv song for me............ men!!!!!!!!, infact the whole thing is irritating

abeg make una help me............... wetin i go do?  Grin Grin Grin Grin Grin


Posted: at 13-06-2011 02:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
- 50scent at 13-06-2011 02:22 PM (12 years ago)
(m)
na ya destiny  Grin Grin Grin Grin Grin Grin accept without making a fuss

Posted: at 13-06-2011 02:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- KINGJHOE at 13-06-2011 02:29 PM (12 years ago)
(m)
U SURE SAY..U NO USE HER DO RITUAL
Posted: at 13-06-2011 02:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 02:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 50scent on 13-06-2011 02:22 PM
na ya destiny  Grin Grin Grin Grin Grin Grin accept without making a fuss

o boy, u bad ooo
how u go say na my destiny  Angry Angry Angry

Posted: at 13-06-2011 02:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 02:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: KINGJHOE on 13-06-2011 02:29 PM
U SURE SAY..U NO USE HER DO RITUAL

 Angry Angry Angry
na u use am do rituals

Posted: at 13-06-2011 02:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheree at 13-06-2011 02:47 PM (12 years ago)
(f)
why e be say, na only one the gal con love like dat Huh?

just try and love her back abi Huh? imbecile no be human being ko Huh?

abeggi, just love her back Angry Angry
Posted: at 13-06-2011 02:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 03:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 13-06-2011 02:47 PM
why e be say, na only one the gal con love like dat Huh?

just try and love her back abi Huh? imbecile no be human being ko Huh?

abeggi, just love her back Angry Angry

na today i know say u no like me....... Angry Angry Angry
see wetin u dey talk  Angry Angry Angry

love ko! love ni!  Angry

Posted: at 13-06-2011 03:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 13-06-2011 03:28 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on 13-06-2011 02:22 PM
na ya destiny  Grin Grin Grin Grin Grin Grin accept without making a fuss

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
True talk

Posted: at 13-06-2011 03:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheree at 13-06-2011 03:35 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 13-06-2011 03:02 PM
Quote from: Sheree on 13-06-2011 02:47 PM
why e be say, na only one the gal con love like dat Huh?

just try and love her back abi Huh? imbecile no be human being ko Huh?

abeggi, just love her back Angry Angry

na today i know say u no like me....... Angry Angry Angry
see wetin u dey talk  Angry Angry Angry

love ko! love ni!  Angry

no be bad tin I talk na Huh?
Posted: at 13-06-2011 03:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 03:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 13-06-2011 03:28 PM
Quote from: 50scent on 13-06-2011 02:22 PM
na ya destiny  Grin Grin Grin Grin Grin Grin accept without making a fuss

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
True talk

sophie, u too?
am disappointed  Angry Angry :'( :'( :'(

Posted: at 13-06-2011 03:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 03:43 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 13-06-2011 03:35 PM
Quote from: Skypon2002 on 13-06-2011 03:02 PM
Quote from: Sheree on 13-06-2011 02:47 PM
why e be say, na only one the gal con love like dat Huh?

just try and love her back abi Huh? imbecile no be human being ko Huh?

abeggi, just love her back Angry Angry

na today i know say u no like me....... Angry Angry Angry
see wetin u dey talk  Angry Angry Angry

love ko! love ni!  Angry

no be bad tin I talk na Huh?

no talk to me again  :'( :'(

Posted: at 13-06-2011 03:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheree at 13-06-2011 03:50 PM (12 years ago)
(f)
na who con dey beat u now Huh?

 Grin Grin Grin Grin

no cry again, oya dry ur eyes, ndo Smiley
Posted: at 13-06-2011 03:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 03:54 PM (12 years ago)
(m)
 :'( :'( :'(
which advise u go give me in respect to my post?

Posted: at 13-06-2011 03:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-06-2011 04:47 PM (12 years ago)
(m)
May be for her mind una two dey d same league,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,and she dey see u as her partner
So show her sum luv Smiley

Posted: at 13-06-2011 04:47 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 13-06-2011 05:10 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 13-06-2011 05:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 13-06-2011 05:11 PM (12 years ago)
(f)
na which other advice u need again Skypon, just try and coorporate the gal, who know wether u go love am back wit time Smiley
Posted: at 13-06-2011 05:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 13-06-2011 05:16 PM (12 years ago)
(m)
 Kiss Kiss

Posted: at 13-06-2011 05:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-06-2011 05:17 PM (12 years ago)
(m)
Moi sheree koko
Hw u dey naa

Posted: at 13-06-2011 05:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 05:27 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-06-2011 04:47 PM
May be for her mind una two dey d same league,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,and she dey see u as her partner
So show her sum luv Smiley


which kind partner?
which luv i wan show am?
my luv wey i don give another person.......(my one and only galfwend)

Posted: at 13-06-2011 05:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-06-2011 05:29 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 13-06-2011 04:56 PM
haha
u sure say she neva kiss u???
haha
wait ma snake go first kiss ram


kiss me?..........tufikwa
i go dey careful anytime she near me, so that she no go kiss me  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 05:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 9