Naija abbrevations for chat

Date: 13-06-2011 2:19 pm (12 years ago) | Author: joyce kharma
[1] 2 3 4 ... 10
- at 13-06-2011 02:19 PM (12 years ago)
(f)
i saw it online just wanna share it with yu-...........what do yu think pals............

My people(s)

Make una read this list o. E don reach time wey we, as origina Niaja
peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abreviation for our own exceptional
street lingua.

why?

1. ur at work and ur chattin, no amount of spyware and things go bother
you, u go still fit yab ur boss NS(nothin spoil) whilst u still dey
answer the mugu YB (Yes Boss).



2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will furthher
foister the bond one a ONE NAIJA...especially since its written and thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.



3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
indoctrinating others too.NLT (I shant translate this). As my brother
Prince would say; Is a hell of Lingua.



So peoples, LGT! (lets go there) Wink



1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
51. BUNT - bros u no try
52. EFBU - e fit be u
53. U2DF - U 2 dey fap
54. YNGJ - you no get job
55. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
56. IDC - I Dey Come
57. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
58. IDC - I Dey Come
59. Uwta- you wan try am???
60. Wddu- Wetin dey do u?
61. Uwd- you wan die?
62. Idh- I dey house
63. Wut- Wetin you talk?
64. Ydttm- you dey talk to me?
65. Iwgs- I wan go sleep
66. Iwg- I wan go
67. Udsa- you don start again
68. Nma- no mind am
69. Cgkl- chicken get k-leg
70. Ndbl- nepa don bring light
71. Ucc- you chop crase?
72. Ungkm- you no go kill me
73. Ugkmo- you go kill me oo,
74. VDCM - Vex dey catch me
75. UTT - U too Talk
76. SYMJM - Shut Your Mouth Jobless Mugu
77. UGDB - U go die better
78. IOT - I open Teeth
79. SMSM - see me see motorcycle
80. DDBL (Dem don bring light)


Posted: at 13-06-2011 02:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
- kebella at 13-06-2011 02:28 PM (12 years ago)
(f)
no comment(s) pls just read n' make use of it ................VDCM - Vex dey catch me  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 13-06-2011 02:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 13-06-2011 02:30 PM (12 years ago)
(m)
u get time ooo.. what about nonsenical kebella NKB
Posted: at 13-06-2011 02:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 13-06-2011 02:31 PM (12 years ago)
(f)
KB- UBMM

Posted: at 13-06-2011 02:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyndi3 at 13-06-2011 02:32 PM (12 years ago)
(f)
IOT Grin
Posted: at 13-06-2011 02:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:33 PM (12 years ago)
(f)
NCP........ Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 13-06-2011 02:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 13-06-2011 02:33 PM (12 years ago)
(m)
KB=YNGJ
Posted: at 13-06-2011 02:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:35 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 13-06-2011 02:31 PM
KB- UBMM

WBT............. Shocked Shocked tell d meaning  Cheesy

Posted: at 13-06-2011 02:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: cyndi3 on 13-06-2011 02:32 PM
IOT Grin

NBST....... Shocked Shocked tell d meaning lol Cool

Posted: at 13-06-2011 02:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:37 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 13-06-2011 02:30 PM
u get time ooo.. what about nonsenical kebella NKB

IWP.............. Cool

Posted: at 13-06-2011 02:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 13-06-2011 02:33 PM
KB=YNGJ

YWD Huh?

Posted: at 13-06-2011 02:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- slimben at 13-06-2011 02:41 PM (12 years ago)
(m)
NW 4 U Cool Cool Cool
Posted: at 13-06-2011 02:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:43 PM (12 years ago)
(f)
 Tongue Tongue

Posted: at 13-06-2011 02:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- slimben at 13-06-2011 02:44 PM (12 years ago)
(m)
 Tongue Tongue W/N
Posted: at 13-06-2011 02:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 13-06-2011 02:52 PM (12 years ago)
(f)
Ok  Smiley
Posted: at 13-06-2011 02:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 13-06-2011 02:54 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: slimben on 13-06-2011 02:44 PM
Tongue Tongue W/N

BYTS............. Shocked Shocked Shocked

Posted: at 13-06-2011 02:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 13-06-2011 02:59 PM (12 years ago)
(m)
watta pds post..  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 02:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 13-06-2011 03:10 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 03:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 13-06-2011 03:13 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 03:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 13-06-2011 03:15 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-06-2011 03:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 10