cyndi3 at 14-06-2011 01:28 PM (12 years ago) (f) na hungry people be that
sophia if u buy fridge watin u wnt cm use gift N100 do kwanu
no mind Sophie and her drag drag Posted: at 14-06-2011 01:28 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:29 PM (12 years ago) (f) Dat no be my wahala.. i dey go for my sorvenoir and rice
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:31 PM (12 years ago) (f) dem tell u say i no get my own Card?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:32 PM (12 years ago) (f) Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
lol dat one na different thin u do ashebi fr her and her cloth dey expensive so una gift suppose different frm others thats nomal but dis one be say u just be guest nothin nothin u chop rice drink malt or bottle water and u dress wella to kill wen time for gift reach u begin drag to collect one hand fan as if u no get standing fan for house i go drag , the sorvenoir na for guest.. i go even take excess sef
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:34 PM (12 years ago) (f) Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:37 PM (12 years ago) (f) na hungry people be that
sophia if u buy fridge watin u wnt cm use gift N100 do kwanu
me i must drag/fight for the sorvenoir oooooooooooooo i no dey for had i known oooooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 14-06-2011 01:38 PM (12 years ago) (f) Dat no be my wahala.. i dey go for my sorvenoir and rice even if ur the maid of honour and ur job entails u attendin to the bride and not seen fightin close at the catering section for food Posted: at 14-06-2011 01:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 14-06-2011 01:38 PM (12 years ago) (m)
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 14-06-2011 01:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? funny i take this to be a joke mk i ask y u dey do ashebi for ur frnd na to get gift or to assist her b4 na she go sew d cloth for u, mk i wee wee i dey cm Posted: at 14-06-2011 01:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? U dey mind the Bride..... Posted: at 14-06-2011 01:40 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? funny i take this to be a joke mk i ask y u dey do ashebi for ur frnd na to get gift or to assist her b4 na she go sew d cloth for u, mk i wee wee i dey cm Joke gini.....Wetin make her sell d Cloth of 2k for 5k...na Our money she wan take Do wedding? And for Ur Q Ashebi na For Gift. Posted: at 14-06-2011 01:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
IWP Posted: at 14-06-2011 01:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? funny i take this to be a joke mk i ask y u dey do ashebi for ur frnd na to get gift or to assist her b4 na she go sew d cloth for u, mk i wee wee i dey cm Joke gini.....Wetin make her sell d Cloth of 2k for 5k...na Our money she wan take Do wedding? And for Ur Q Ashebi na For Gift. hahahaha ok everybody wt in own no drag gift for my wedding sha Posted: at 14-06-2011 01:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 14-06-2011 01:48 PM (12 years ago) (m) Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me
I show am say I be EDO babe
I C Posted: at 14-06-2011 01:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:53 PM (12 years ago) (f) i come wedding to come look person face?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 14-06-2011 01:55 PM (12 years ago) (f) Reading and smiling Posted: at 14-06-2011 01:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 01:57 PM (12 years ago) (f) smile wella me i dey go drag
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 01:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
daggers Posted: at 14-06-2011 02:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mk u easy dey drag sophia mk dem no punch ur face cos of hand fan or shifter Posted: at 14-06-2011 02:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2011 02:13 PM (12 years ago) (f) mk u easy dey drag sophia mk dem no punch ur face cos of hand fan or shifter
weda na plastic spoon ..i go collect am
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2011 02:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |