dbanj: socor

Date: 26-01-2008 6:28 pm (16 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
- at 26-01-2008 06:28 PM (16 years ago)
(m)
enyi bobos this is faji time
enyi babys this is dancing time,
make una come to the dancing floor,
make i teach una how to Soko,
dbanj don come again o

with a different style again o
all the guys better grab a girl o
make i teach una how to soko

and i no want make you dey dance to the coordiation
i just want make you dey watch my demonstration
i no want make you dey dance to the coordination
i just want make you dey watch my demonstration

chorus

Ti n ba ni ke soko ke soko [Soko ke Soko(*3)]
Ti n ba ni ke ju nko ke ju n nko [ju nko ke ju nko](*3)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo [lemo ke lemo(*3)]
Ti n ba ni ke te n kan, ke te nkan [te nko ke te nko(*3)]

verse 2

if u want to get fine omo
just show the girls say u sabi Soko
she go recognice say u no be moi-moi
she go dance still u stand the gboin-gboin
i no want make u start dey make iyanga
pay your money come club come dey standa
all the girls just dey dance dey shake thier kaka
if you no wan dance make u waka

and i no want make u dey dance to the coordination
i just want make you dey watch my demonstration
i no want make you dey dance to the coordination
i just want make you dey watch my demonstration

chorus

Ti n ba ni ke soko ke soko [Soko ke Soko(*3)]
Ti n ba ni ke ju nko ke ju n nko [ju nko ke ju nko](*3)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo [lemo ke lemo(*3)]
Ti n ba ni ke te n kan, ke te nkan [te nko ke te nko(*3)]

beating continues

chorus till fade.


Posted: at 26-01-2008 06:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- ngfineface at 27-08-2015 03:23 PM (8 years ago)
(f)
Hmmmmmmmmnnnnnnnnnn
Posted: at 27-08-2015 03:23 PM (8 years ago) | Hero
Reply