billy25 at 12-07-2011 12:57 PM (12 years ago) (m) See dis yeye fowl, he be like say u want make i smack dat ur nyansh wey u neva wash 4 7mnths Posted: at 12-07-2011 12:57 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 01:43 PM (12 years ago) (m) na him teeth dey smell pass
even i dey for my house dey percieve am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 01:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-07-2011 01:45 PM (12 years ago) (m) huh! ur nyash dey smell too? oya go collect iron sponge and jik wash am well well
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-07-2011 01:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na him teeth dey smell pass
Your own 2 dey smell but e no smell reach him own, abi? Posted: at 12-07-2011 04:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Make una dey dia dey smell like he goat wey dem go kill for Christmas,,,,,,,,,,,,,na air freshener I go take pursue una go backyard
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-07-2011 05:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Funny.
very funny such that this guy picture follow dey smile sef Posted: at 13-07-2011 05:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na u sabi
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-07-2011 06:08 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-07-2011 07:35 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-07-2011 08:29 PM (12 years ago) (m) na him teeth dey smell pass
Your own 2 dey smell but e no smell reach him own, abi? who put ur mouth here
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-07-2011 08:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-07-2011 08:30 PM (12 years ago) (m) Make una dey dia dey smell like he goat wey dem go kill for Christmas,,,,,,,,,,,,,na air freshener I go take pursue una go backyard
i go follow u pursue them self especially billy cos na him own bad pass
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-07-2011 08:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make una dey dia dey smell like he goat wey dem go kill for Christmas,,,,,,,,,,,,,na air freshener I go take pursue una go backyard
i go follow u pursue them self especially billy cos na him own bad pass which one is billy naa,,,,,,,,,,,,,,,,is it a name of person, animal, place or thing cuz d only billy wey I kno na dog
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-07-2011 08:59 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-07-2011 09:44 PM (12 years ago) (m) him mouth don dey smell now
u no dey percieve am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-07-2011 09:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-07-2011 09:45 PM (12 years ago) (m) Make una dey dia dey smell like he goat wey dem go kill for Christmas,,,,,,,,,,,,,na air freshener I go take pursue una go backyard
i go follow u pursue them self especially billy cos na him own bad pass which one is billy naa,,,,,,,,,,,,,,,,is it a name of person, animal, place or thing cuz d only billy wey I kno na dog na that man wey call himself billy nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-07-2011 09:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Den he must be a reincarnation of Dog,,,,,,,,,,but no worry we go give am chair wey go fit im nyash
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-07-2011 10:32 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 08:08 PM (12 years ago) (m) na hot seat we go give am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 08:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make im come here 1ist
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-07-2011 08:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 09:08 PM (12 years ago) (m) mak i drag am come
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 09:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mibenne at 14-07-2011 09:15 PM (12 years ago) (f) heeheeeeeeeeee Tombo liqor Posted: at 14-07-2011 09:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mibenne at 14-07-2011 09:19 PM (12 years ago) (f) ogogoro dey talk,,,,,,,,,,,,,no strength...one gbosa dead body for ground Posted: at 14-07-2011 09:19 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 09:30 PM (12 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 09:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |