Skypon2002 at 4-07-2011 09:16 PM (12 years ago) (m) d day wey God go catch una hehn....posta ma own hand no dey 4 aboki jokes ooooo
wetin concern God and aboki joke? y e b sey na only abokis una kom dey use crack jokes...no b una fault....if sey abacha still dey alive,who dem born well? wetin Abacha go do? ee be like say them never break him head b4
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-07-2011 09:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-07-2011 11:36 PM (12 years ago) hahahaha Posted: at 4-07-2011 11:36 PM (12 years ago) | | |
Reply |
where the trap naa??? cuz no trap hold me here na him the trap catch D trapdon catch him already He don put hand for aboki shit him even lick the shit olololooooo So u even see am sef,,,,,,,,,,,,I fink say na only me see dat ram
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-07-2011 06:08 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-07-2011 07:14 AM (12 years ago) (m) i see an, i com commot face so that him no go beg me to come help am and so that him go lick the shit well well......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-07-2011 07:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
d day wey God go catch una hehn....posta ma own hand no dey 4 aboki jokes ooooo
wetin concern God and aboki joke? y e b sey na only abokis una kom dey use crack jokes...no b una fault....if sey abacha still dey alive,who dem born well? Abacha wey be say na small gal kill am wit apple If to say he still dey alive,,,,,,,,,, u fink say he go do more dan a dead rat?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-07-2011 07:24 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 5-07-2011 11:23 AM (12 years ago) Posted: at 5-07-2011 11:23 AM (12 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 5-07-2011 07:50 PM (12 years ago) (m) d day wey God go catch una hehn....posta ma own hand no dey 4 aboki jokes ooooo
wetin concern God and aboki joke? y e b sey na only abokis una kom dey use crack jokes...no b una fault....if sey abacha still dey alive,who dem born well? Abacha wey be say na small gal kill am wit apple If to say he still dey alive,,,,,,,,,, u fink say he go do more dan a dead rat? nothing!!! nothing wey him go do.......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-07-2011 07:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey tell d guy may be him be Abacha pikin make him no say I no send
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-07-2011 08:10 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-07-2011 08:41 PM (12 years ago) (m) me too, i no send am ooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-07-2011 08:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 5-07-2011 10:50 PM (12 years ago) (m) Reply |
kenolis at 6-07-2011 02:32 AM (12 years ago) (m) hehehe i know ooooo
hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss u go need to go dey live for bush oooooo cos na only snakes dey hiss like this oya pack ur load and go to the bush i don hear Posted: at 6-07-2011 02:32 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 6-07-2011 02:34 AM (12 years ago) (m) you and jossy go soon send when i don put una 2 for prison Posted: at 6-07-2011 02:34 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
So u no dey fear to mention ma name say u wan put me for prison eehh No worry,,,,,,,,I go jail u den travel,,,,,,,,,,,and no body go ask of u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-07-2011 07:40 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
omoladey at 6-07-2011 12:27 PM (12 years ago) (m) u sef dey talk? Posted: at 6-07-2011 12:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DHash at 6-07-2011 01:10 PM (12 years ago) (m) Na lie u dey talk all aboki have known that already Posted: at 6-07-2011 01:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 6-07-2011 08:30 PM (12 years ago) (m) So u no dey fear to mention ma name say u wan put me for prison eehh No worry,,,,,,,,I go jail u den travel,,,,,,,,,,,and no body go ask of u no worry, make we f dey look am.......make we see where this him stubborness go lead am to.... him matter no hard to treat at allllll
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-07-2011 08:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-07-2011 08:32 PM (12 years ago) (m) you and jossy go soon send when i don put una 2 for prison pri... wetin? prison? u never jam...... when u jam, u go know
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-07-2011 08:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 6-07-2011 11:55 PM (12 years ago) (m) Reply |