kebella at 1-07-2011 10:22 AM (12 years ago) (f) Reply |
kebella at 1-07-2011 10:23 AM (12 years ago) (f) Dk no suck pass WACO oooooooo
Emman..my orange no move market at alllllllllllllllllllllllllll :'( :'( :'(
that mean ur orange don sawa No be small oooooooooo.. me sef i tire..A whole me, my market no move :'( :'( :'( i recommend oracle for yu sharp sharp .......yu need cleansing
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-07-2011 10:23 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 1-07-2011 10:25 AM (12 years ago) (f) hw e go market whn u no get taste
no be u make am sawa? ?? sharap ya mat dia i resemble gala boy wey dey dance alanta ontop d orange? soph na true
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-07-2011 10:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 1-07-2011 10:28 AM (12 years ago) (m) No. I give soft cool lessons, interlude with sound melodies, but she wan na hard, quick & sharp sharp lessons! Posted: at 1-07-2011 10:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 1-07-2011 10:29 AM (12 years ago) (f) to say i no :'( :'( :'( :'( :'(
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 1-07-2011 10:29 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 1-07-2011 10:30 AM (12 years ago) (f) Wallas make i no slap u oooooooooo afterall u make me waste money ysterday, u no even show face for Ocabique sef
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 1-07-2011 10:30 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 1-07-2011 10:33 AM (12 years ago) (m) Wallas make i no slap u oooooooooo afterall u make me waste money ysterday, u no even show face for Ocabique sef
u 4 grin grin my ekwenti na u sef f*#k down ooo Posted: at 1-07-2011 10:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 1-07-2011 10:36 AM (12 years ago) (f) Wallas make i no slap u oooooooooo afterall u make me waste money ysterday, u no even show face for Ocabique sef
u 4 grin grin my ekwenti na u sef f*#k down ooo Mgbada
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 1-07-2011 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 1-07-2011 10:45 AM (12 years ago) (m) Okies Sophie no :'( :'( :'( :'( again na. I go giv you catch up classes and the orange go start move market. You go even sell more than KB. Posted: at 1-07-2011 10:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 1-07-2011 10:47 AM (12 years ago) (f) No. I give soft cool lessons, interlude with sound melodies, but she wan na hard, quick & sharp sharp lessons! yu 4 teach her every nah yu no say soph na sharp sharp baby
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-07-2011 10:47 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 1-07-2011 10:49 AM (12 years ago) (m) Wallas make i no slap u oooooooooo afterall u make me waste money ysterday, u no even show face for Ocabique sef
u 4 grin grin my ekwenti na u sef f*#k down ooo Mgbada no worry...i go soon use ur ukwu chop nkwobi Posted: at 1-07-2011 10:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 1-07-2011 10:49 AM (12 years ago) (f) Okies Sophie no :'( :'( :'( :'( again na. I go giv you catch up classes and the orange go start move market. You go even sell more than KB.
okies
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 1-07-2011 10:49 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 1-07-2011 10:51 AM (12 years ago) (f) Wallas take tym o Kb I be sharp babe no be small
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 1-07-2011 10:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 1-07-2011 10:52 AM (12 years ago) (f) Okies Sophie no :'( :'( :'( :'( again na. I go giv you catch up classes and the orange go start move market.
You go even sell more than KB.
winch na ur plan be that..........sophie orange don sawa ........no mekwatarism
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-07-2011 10:52 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sexy_error at 1-07-2011 10:54 AM (12 years ago) (f) reality of mine Posted: at 1-07-2011 10:54 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 1-07-2011 10:56 AM (12 years ago) (f) Wallas take tym o
Kb I be sharp babe no be small
with ya over sawa sawa
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-07-2011 10:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 1-07-2011 11:20 AM (12 years ago) (m) e b like say na ur market i like buy nw hw u c am? Posted: at 1-07-2011 11:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 1-07-2011 11:21 AM (12 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 1-07-2011 11:23 AM (12 years ago) (f) Reply |
Emmandazie at 1-07-2011 11:24 AM (12 years ago) (m) Reply |