oboii no be small thing oooo

Date: 30-06-2011 11:52 am (12 years ago) | Author: okpara kingsley
[1] 2 3 4 5
- at 30-06-2011 11:52 AM (12 years ago)
(m)
u go fear snake na

Posted: at 30-06-2011 11:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac
- Omilim at 30-06-2011 12:01 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
this is gigantic
Posted: at 30-06-2011 12:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 30-06-2011 12:19 PM (12 years ago)
(m)
omilim u go chop?

steve which jungle? ...... those ur snake weh hungry wan kill
Posted: at 30-06-2011 12:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 30-06-2011 12:33 PM (12 years ago)
(f)
dis one run ooo
Posted: at 30-06-2011 12:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 30-06-2011 12:43 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 30-06-2011 12:30 PM
Quote
steve which jungle? ...... those ur snake weh hungry wan kill
no worry
dem dey come ya house now

make them go make my bingo chop abeg ....
the guy never chop since yesterday
Posted: at 30-06-2011 12:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 30-06-2011 12:52 PM (12 years ago)
see yeye
Posted: at 30-06-2011 12:52 PM (12 years ago) |
Reply
- solid_solid at 30-06-2011 12:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 30-06-2011 12:48 PM
Quote
steve which jungle? ...... those ur snake weh hungry wan kill
no worry
dem dey come ya house now

make them go make my bingo chop abeg ....
the guy never chop since yesterday
u beta feed ya bingo
and chop wella
cos ma snakes must belle full

guy i hope dey get fat for body?  ....
make them shit well well bcos my bingo no dey like shit of any kind
Posted: at 30-06-2011 12:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 30-06-2011 01:02 PM (12 years ago)
another shit talk yeye Angry
Posted: at 30-06-2011 01:02 PM (12 years ago) |
Reply
- solid_solid at 30-06-2011 01:11 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 30-06-2011 01:03 PM
Quote
steve which jungle? ...... those ur snake weh hungry wan kill
no worry
dem dey come ya house now

make them go make my bingo chop abeg ....
the guy never chop since yesterday
u beta feed ya bingo
and chop wella
cos ma snakes must belle full

guy i hope dey get fat for body?  ....
make them shit well well bcos my bingo no dey like shit of any kind
u don dey make mouth now
no send me message say make i forgive u ooo cos i go finish u today

make them come quick oooo ..... bcos my bingo don dey girate
Posted: at 30-06-2011 01:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 30-06-2011 01:18 PM (12 years ago)
snake and bingo people Shocked
Posted: at 30-06-2011 01:18 PM (12 years ago) |
Reply
- Deffney at 30-06-2011 01:23 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 30-06-2011 01:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaytee01 at 30-06-2011 01:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-06-2011 01:18 PM
snake and bingo people Shocked

no b small thing oooooooo

who go win
Posted: at 30-06-2011 01:41 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- akpalakostella at 30-06-2011 02:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 30-06-2011 12:30 PM
Quote
steve which jungle? ...... those ur snake weh hungry wan kill
no worry
dem dey come ya house now




Stephen why you be like this Huh? Huh? Huh?
Posted: at 30-06-2011 02:44 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kessybee at 30-06-2011 03:02 PM (12 years ago)
(f)
snake snake snakes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-06-2011 03:02 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 30-06-2011 04:21 PM (12 years ago)
na waoooo for stephen snake talk,
cheii and na waoo for solid  bingo oga Grin

Posted: at 30-06-2011 04:21 PM (12 years ago) |
Reply
- kessybee at 30-06-2011 04:51 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 30-06-2011 04:51 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 30-06-2011 04:52 PM (12 years ago)
(f)
That one go good for nice shoe and bag o
Posted: at 30-06-2011 04:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 30-06-2011 04:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 30-06-2011 12:19 PM
omilim u go chop?

steve which jungle? ...... those ur snake weh hungry wan kill

 Grin Grin Grin Grin

Stephen snake be like lizard Grin
Posted: at 30-06-2011 04:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kessybee at 30-06-2011 04:55 PM (12 years ago)
(f)
Hi Sheree Wink
Posted: at 30-06-2011 04:55 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 30-06-2011 04:57 PM (12 years ago)
(f)
hi kessy, how are u?
Posted: at 30-06-2011 04:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 5