I'm married to your sister. (Page 5)

Date: 01-07-2011 6:50 pm (12 years ago) | Author: famuyiwa oluwatosin raphael
1 2 3 4 [5] 6 7
- tmaxdon at 8-07-2011 05:15 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin


you think say i go pay you money if you talk??





Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?
Posted: at 8-07-2011 05:15 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 8-07-2011 07:19 AM (12 years ago)
him no hear ram
Posted: at 8-07-2011 07:19 AM (12 years ago) |
Reply
- at 8-07-2011 09:35 AM (12 years ago)
 Cool
Posted: at 8-07-2011 09:35 AM (12 years ago) |
Reply
- tmaxdon at 8-07-2011 04:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-07-2011 07:19 AM
him no hear ram

e mean say people wey talk say hin IC don burn no dey lie.....the IC wey burn for his brain na the one wey dey work for hin hearing...
Posted: at 8-07-2011 04:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 8-07-2011 05:02 PM (12 years ago)
sorry go meet electrician to fix am for you,
Posted: at 8-07-2011 05:02 PM (12 years ago) |
Reply
- hans121 at 8-07-2011 05:10 PM (12 years ago)
(m)
hahahaha Cheesy
Posted: at 8-07-2011 05:10 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chicanorose at 8-07-2011 05:24 PM (12 years ago)
(f)
Hehhehehehe

Posted: at 8-07-2011 05:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 8-07-2011 05:45 PM (12 years ago)
 Roll Eyes
Posted: at 8-07-2011 05:45 PM (12 years ago) |
Reply
- at 8-07-2011 06:01 PM (12 years ago)
 Roll Eyes
Posted: at 8-07-2011 06:01 PM (12 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-07-2011 01:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: tmaxdon on  8-07-2011 05:15 AM
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin


you think say i go pay you money if you talk??





Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?


 Grin Grin Grin Grin see me see problem ooooo, you wan turn king. am out because i no read am self Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-07-2011 01:05 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-07-2011 07:45 AM (12 years ago)
(m)
U never see d problem u dey run,,,,,,,,,,,if u come see am den u go fly Grin

Posted: at 9-07-2011 07:45 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- tmaxdon at 9-07-2011 10:41 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-07-2011 05:02 PM
sorry go meet electrician to fix am for you,

Give am money make hin go do am "Good Samaritan"
Posted: at 9-07-2011 10:41 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jeffrey4u at 9-07-2011 12:34 PM (12 years ago)
(m)
 Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Posted: at 9-07-2011 12:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tmaxdon at 9-07-2011 05:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on  9-07-2011 01:05 AM
Quote from: tmaxdon on  8-07-2011 05:15 AM
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin


you think say i go pay you money if you talk??





Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?


 Grin Grin Grin Grin see me see problem ooooo, you wan turn king. am out because i no read am self Grin Grin Grin Grin


You no read am u just dey write comment go..ahhh! u get problem...if na serious case now judge go just put u for 6 months in jail for contributing to what u know nothing about.....
Posted: at 9-07-2011 05:24 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 10-07-2011 02:02 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  9-07-2011 07:45 AM
U never see d problem u dey run,,,,,,,,,,,if u come see am den u go fly Grin

i know say you must enter here, you no see say my trap don catch you be that Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-07-2011 02:02 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 10-07-2011 02:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: tmaxdon on  9-07-2011 05:24 PM
Quote from: kenolis on  9-07-2011 01:05 AM
Quote from: tmaxdon on  8-07-2011 05:15 AM
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin


you think say i go pay you money if you talk??





Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?


 Grin Grin Grin Grin see me see problem ooooo, you wan turn king. am out because i no read am self Grin Grin Grin Grin


You no read am u just dey write comment go..ahhh! u get problem...if na serious case now judge go just put u for 6 months in jail for contributing to what u know nothing about.....

sorry for you you here!!! the judge suppose hold you for posting this in track....you no say na here i dey pass every morning der go work Grin Grin Grin
Posted: at 10-07-2011 02:05 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- tmaxdon at 10-07-2011 09:34 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 10-07-2011 02:05 AM
Quote from: tmaxdon on  9-07-2011 05:24 PM
Quote from: kenolis on  9-07-2011 01:05 AM
Quote from: tmaxdon on  8-07-2011 05:15 AM
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin


you think say i go pay you money if you talk??





Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?


 Grin Grin Grin Grin see me see problem ooooo, you wan turn king. am out because i no read am self Grin Grin Grin Grin


You no read am u just dey write comment go..ahhh! u get problem...if na serious case now judge go just put u for 6 months in jail for contributing to what u know nothing about.....

sorry for you you here!!! the judge suppose hold you for posting this in track....you no say na here i dey pass every morning der go work Grin Grin Grin



U dey pass for naijapals go work....this one no be small thing oo...I go add ur name for the names of people wey need treatment..I have these names now...Stephen,emejuru,solid-solid (acute kolomentalism) Kenolis (chronic acute kolomentalism)..Terryworld and so on...dem need Doctor badly...
Posted: at 10-07-2011 09:34 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 10-07-2011 12:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin

you think say i go pay you money if you talk??

u no even get money self...... Grin Grin

Posted: at 10-07-2011 12:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-07-2011 12:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: tmaxdon on  8-07-2011 05:15 AM
Quote from: kenolis on  8-07-2011 12:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-07-2011 12:20 AM
Quote from: kenolis on  6-07-2011 11:57 PM
Quote from: deguzman on  6-07-2011 06:51 AM
i c

your brain I.C don bun ??

na him nyash i.c. wey burn  Grin Grin


you think say i go pay you money if you talk??





Hey you comot here ....I post something u want come turn king on my post...wetin be ur own?


wetin dey worry this one?
who be king and queen here?

ooooooooookkkkkkk! na kenolis u dey tell?
infact deal with ram  Grin Grin Grin

Posted: at 10-07-2011 12:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-07-2011 12:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-07-2011 05:02 PM
sorry go meet electrician to fix am for you,

buhabuhabuhabuhabuhabuhaaaaaaaaaaa....... Grin Grin Grin Grin

Posted: at 10-07-2011 12:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7