dem crazy pics (Page 13)

Date: 02-07-2011 10:04 am (12 years ago) | Author: ROBERT OMOLADEY SAMUEL
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:33 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:27 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 01:00 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 12:28 PM
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry
poor men laff dey always different Grin

 Grin Grin Grin Grin
na bread and beans laff be that Grin Grin
roasted beans wit fried cassava  Grin

huhuhuhuhuhuhuhuhuhuhuuuuuu
that one na food abi na snacks?  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 11:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:23 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:36 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:28 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 08:11 PM
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me

 Cheesy Cheesy Cheesy
abi na u like am
na she like me...u no c wey she just dey shine teeth 4 me since?

oya carry am go ur bed room nah, make u deliver ram  Grin Grin

Posted: at 23-07-2011 11:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 24-07-2011 01:21 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 21-07-2011 03:01 AM
so u accept ur yeye too much

make i reason small
Posted: at 24-07-2011 01:21 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Frb2015 at 24-07-2011 03:43 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:19 PM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol

wetin this one dey talk self?Huh? Sad Sad

You dont know how to read or what??  Smiley
Posted: at 24-07-2011 03:43 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- MilleniumMan at 24-07-2011 06:03 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 24-07-2011 01:21 AM
Quote from: Deffney on 21-07-2011 03:01 AM
so u accept ur yeye too much

make i reason small

Your brain no dey work well?
Posted: at 24-07-2011 06:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 02:27 PM (12 years ago)
(m)
lol
Posted: at 24-07-2011 02:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 24-07-2011 03:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:20 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:25 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:26 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
i meant to say small not same lol
oya make we see ram

wetin she say she wan show us? Huh?
ask ram she go tel u
Posted: at 24-07-2011 03:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 24-07-2011 03:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:21 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:33 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:27 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 01:00 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 12:28 PM
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry
poor men laff dey always different Grin

 Grin Grin Grin Grin
na bread and beans laff be that Grin Grin
roasted beans wit fried cassava  Grin

huhuhuhuhuhuhuhuhuhuhuuuuuu
that one na food abi na snacks?  Grin Grin Grin Grin
na meal
Posted: at 24-07-2011 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 24-07-2011 03:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:23 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:36 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:28 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 08:11 PM
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me

 Cheesy Cheesy Cheesy
abi na u like am
na she like me...u no c wey she just dey shine teeth 4 me since?

oya carry am go ur bed room nah, make u deliver ram  Grin Grin
she don already dey here
Posted: at 24-07-2011 03:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 04:10 PM (12 years ago)
(m)
in here??
Posted: at 24-07-2011 04:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 08:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Frb2015 on 24-07-2011 03:43 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:19 PM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol

wetin this one dey talk self?Huh? Sad Sad

You dont know how to read or what??  Smiley

ok! u dont know how to read......
eeyah! sorry... maybe someday, u will learn Shocked Shocked Shocked

Posted: at 24-07-2011 08:06 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 08:13 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: MilleniumMan on 24-07-2011 06:03 AM
Quote from: kenolis on 24-07-2011 01:21 AM
Quote from: Deffney on 21-07-2011 03:01 AM
so u accept ur yeye too much

make i reason small

Your brain no dey work well?

him brain na nack and start  Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 08:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 08:14 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 24-07-2011 03:37 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:20 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:25 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:26 AM
Quote from: Frb2015 on 23-07-2011 04:24 AM
That last picture was wow man lol the same boobs i have is already to much so i know she must be going through it lol
i meant to say small not same lol
oya make we see ram

wetin she say she wan show us? Huh?
ask ram she go tel u

no, she say she no sabi read...
so i no know how to ask ram....  Grin Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 08:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 08:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 24-07-2011 03:42 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:21 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:33 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:27 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 01:00 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-07-2011 12:28 PM
no knnd laff wey i no go hear for here  Angry Angry Angry
poor men laff dey always different Grin

 Grin Grin Grin Grin
na bread and beans laff be that Grin Grin
roasted beans wit fried cassava  Grin

huhuhuhuhuhuhuhuhuhuhuuuuuu
that one na food abi na snacks?  Grin Grin Grin Grin
na meal

 Grin Grin Grin Grin
that meal na die ooooo

Posted: at 24-07-2011 08:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 08:23 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 24-07-2011 03:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:23 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:36 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:28 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 08:11 PM
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me

 Cheesy Cheesy Cheesy
abi na u like am
na she like me...u no c wey she just dey shine teeth 4 me since?

oya carry am go ur bed room nah, make u deliver ram  Grin Grin
she don already dey here

oya nah! no time to waste oooo
sharp sharp deliverance....... Grin Grin

Posted: at 24-07-2011 08:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 24-07-2011 08:56 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 08:23 PM
Quote from: omoladey on 24-07-2011 03:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 11:23 PM
Quote from: omoladey on 23-07-2011 10:36 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:28 AM
Quote from: omoladey on 21-07-2011 08:11 PM
Quote from: Chiluvsky on 21-07-2011 01:04 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
u ust dey show me teeth since....me sef know sey u like me

 Cheesy Cheesy Cheesy
abi na u like am
na she like me...u no c wey she just dey shine teeth 4 me since?

oya carry am go ur bed room nah, make u deliver ram  Grin Grin
she don already dey here

oya nah! no time to waste oooo
sharp sharp deliverance....... Grin Grin
d deliverance don already begin
Posted: at 24-07-2011 08:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 09:59 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin i trust u nah  Grin

Posted: at 24-07-2011 09:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 24-07-2011 11:16 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: MilleniumMan on 24-07-2011 06:03 AM
Quote from: kenolis on 24-07-2011 01:21 AM
Quote from: Deffney on 21-07-2011 03:01 AM
so u accept ur yeye too much

make i reason small

Your brain no dey work well?

some times Grin Grin
Posted: at 24-07-2011 11:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- goksman2k3 at 24-07-2011 11:30 PM (12 years ago)
(m)
the best of these px is where school kids are scaling a fence... Smiley
Posted: at 24-07-2011 11:30 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omoladey at 25-07-2011 10:41 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: goksman2k3 on 24-07-2011 11:30 PM
the best of these px is where school kids are scaling a fence... Smiley
c ram..u don jump fence sootee u don dey like small small pikin wey dey jump fence
Posted: at 25-07-2011 10:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16