Magic in the Bedroom (Page 5)

Date: 17-12-2008 12:07 am (15 years ago) | Author: 14_Inches
1 2 3 4 [5] 6
- add12 at 5-01-2010 05:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on  5-01-2010 05:19 PM
14. so u dey hide for abroad abi? they still go catch u
Huh? Huh? Huh?
Posted: at 5-01-2010 05:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zolazola at 5-01-2010 05:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: add12 on  5-01-2010 05:18 PM
i 2 fine nah
lie tell them the truth!
o i go tell
Posted: at 5-01-2010 05:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MrDon at 5-01-2010 05:25 PM (14 years ago)
(m)
hahaha add12 no get me oh.....abi na public school u go...lol
Posted: at 5-01-2010 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 5-01-2010 05:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on  5-01-2010 05:19 PM
14. so u dey hide for abroad abi? they still go catch u

The last time I came to naija, all these area boys come haras son of man. Dem no even respect me say I be area father sef.

Well na here I dey hide for now until the sky has calm down with all these new Alqueda's recruits here and there.

14_Inches
Posted: at 5-01-2010 05:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 5-01-2010 05:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on  5-01-2010 05:21 PM
Quote from: add12 on  5-01-2010 05:18 PM
i 2 fine nah
lie tell them the truth!
o i go tell
tell them nw or i dxcfgvbh
Posted: at 5-01-2010 05:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zolazola at 5-01-2010 05:52 PM (14 years ago)
(m)
ssssssshhh...........p
Posted: at 5-01-2010 05:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adedupcy at 5-01-2010 10:53 PM (14 years ago)
(f)
Huh?
Posted: at 5-01-2010 10:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 5-01-2010 10:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on  5-01-2010 05:52 PM
ssssssshhh...........p


I hope you never catch Gonorhea?? abi wetin you det shout ssssssssshhhhhhh!!!!

Abeg go see doctor if bodi no better after 3 days!!!!

14_Inches
Posted: at 5-01-2010 10:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MrDon at 6-01-2010 02:44 PM (14 years ago)
(m)
serves u right, man...lol
Posted: at 6-01-2010 02:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 30-01-2010 03:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on  5-01-2010 05:19 PM
14. so u dey hide for abroad abi? they still go catch u

MrDon na lie,

Dem no go catch because those people that gather together and planned how to catch OLOKUN were never able to catch OLOKUN
And the other people that planned to catch OLOSA were unable to catch OLOSA, like play like play, na hin butterfly dey take style enter bush. Cold no dey catch fish for inside river, the grass that was cut on the right hand will always remain on the right hand and the one cut on the left hand will always remain there.

All my enemy dem dick no go find sumtin good to chop. If dem wan catch today na tomorrow dem go catch.!!!!!

It is my bible that I rely upon..
No one dey catch son of God !!!

14_Inches
Posted: at 30-01-2010 03:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KleverC at 30-01-2010 03:50 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 30-01-2010 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 2-02-2010 11:12 AM (14 years ago)
(f)
i thought the admin abi na Teeco suppose don dele this shit from here @ poster
Posted: at 2-02-2010 11:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 19-02-2010 09:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on  2-02-2010 11:12 AM
i thought the admin abi na Teeco suppose don dele this shit from here @ poster

I know say bodi dey pepper you sef,

Bad belly !!!!

14_Inches
Posted: at 19-02-2010 09:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Texther at 23-05-2011 03:45 PM (12 years ago)
(m)
What kind of picture is this?? I cant even go over
Posted: at 23-05-2011 03:45 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- naturalqueen at 9-06-2011 10:35 AM (12 years ago)
(f)
This is for matured adults. But e be like say children dey here...
Posted: at 9-06-2011 10:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-06-2011 12:30 PM (12 years ago)
una well done
Posted: at 9-06-2011 12:30 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 9-06-2011 12:35 PM (12 years ago)
(f)
warris dis naaaa Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 9-06-2011 12:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-06-2011 12:41 PM (12 years ago)
ich weisse nicht
Posted: at 9-06-2011 12:41 PM (12 years ago) |
Reply
- Sheree at 9-06-2011 12:43 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh?

eme, na German be dat or chinko language Huh?
Posted: at 9-06-2011 12:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-06-2011 12:47 PM (12 years ago)
sorry i forget ,
i wanted to say i dont know, mistaken write it in German
Posted: at 9-06-2011 12:47 PM (12 years ago) |
Reply
1 2 3 4 [5] 6