Star appeared (Page 6)

Date: 05-07-2011 12:18 pm (12 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 3 4 5 [6] 7
- rayspeed at 12-07-2011 09:51 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  7-07-2011 12:41 PM
No deny am,,,,,,,,,,,,,,,u just talk say ur oga Emejuru na goat Grin Grin

y kwanu na??? nor dey put wetin i nor talk nah. wetin i tel b sey mak i ask ram??? nor b goat nai me talk oh, oga emejuru hope u don hear ram

Posted: at 12-07-2011 09:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- billy25 at 12-07-2011 09:56 AM (12 years ago)
(m)
U no want make ur oga smack u? good switch over... Grin Grin Grin
Posted: at 12-07-2011 09:56 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 11:14 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:43 AM
Quote from: Deffney on  5-07-2011 01:39 PM
hahaahhahaha nice one
Hello cuite hoe r u doing Kiss

u know who u dey kiss so?  Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 12-07-2011 11:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 11:15 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:45 AM
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 08:51 AM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 07:31 PM
Quote from: Skypon2002 on 10-07-2011 11:57 AM
Quote from: rayspeed on  7-07-2011 09:45 AM
Quote from: Skypon2002 on  6-07-2011 09:55 PM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
i no talk ooooooo
na u dey tell me  Grin Grin

wetin u hear sey i talk

i hear the talk wey u talk  Grin

Tell ram well well
i don tell ram 20 times Grin

What abt tellng ram 4 50x Huh? Tongue

how ee take concern u? Angry Angry Angry Angry

Posted: at 12-07-2011 11:15 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 11:17 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:56 AM
U no want make ur oga smack u? good switch over... Grin Grin Grin
  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-07-2011 11:17 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 11:21 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: rayspeed on 12-07-2011 09:51 AM
Quote from: jossy4reall on  7-07-2011 12:41 PM
No deny am,,,,,,,,,,,,,,,u just talk say ur oga Emejuru na goat Grin Grin

y kwanu na??? nor dey put wetin i nor talk nah. wetin i tel b sey mak i ask ram??? nor b goat nai me talk oh, oga emejuru hope u don hear ram

u wan deny am abi u think say i no hear when u talk am?  Angry Angry

Posted: at 12-07-2011 11:21 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MilleniumMan at 12-07-2011 11:55 AM (12 years ago)
(m)
Mumu times 5.
Posted: at 12-07-2011 11:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 12:43 PM (12 years ago)
(m)
who be mumu?

Posted: at 12-07-2011 12:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- billy25 at 12-07-2011 12:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 11:14 AM
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:43 AM
Quote from: Deffney on  5-07-2011 01:39 PM
hahaahhahaha nice one
Hello cuite hoe r u doing Kiss

u know who u dey kiss so?  Huh? Huh? Huh? Huh?

R u jealous Huh? Roll Eyes
Posted: at 12-07-2011 12:48 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- billy25 at 12-07-2011 01:02 PM (12 years ago)
(m)
U 2? Huh?
Posted: at 12-07-2011 01:02 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 01:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 12:48 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 11:14 AM
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:43 AM
Quote from: Deffney on  5-07-2011 01:39 PM
hahaahhahaha nice one
Hello cuite hoe r u doing Kiss

u know who u dey kiss so?  Huh? Huh? Huh? Huh?

R u jealous Huh? Roll Eyes

no oooo, i am only dubious..

Posted: at 12-07-2011 01:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-07-2011 05:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: rayspeed on 12-07-2011 09:51 AM
Quote from: jossy4reall on  7-07-2011 12:41 PM
No deny am,,,,,,,,,,,,,,,u just talk say ur oga Emejuru na goat Grin Grin

y kwanu na??? nor dey put wetin i nor talk nah. wetin i tel b sey mak i ask ram??? nor b goat nai me talk oh, oga emejuru hope u don hear ram

Dis lie no go help u,,,,,,,,,,,,Emejuru don dey write ya sack letter,,,,,,,,,,,so e beta make u admit on time and apologize b4 it is too late

Posted: at 13-07-2011 05:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-07-2011 09:12 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 12-07-2011 06:44 PM
yeye 419

who? Shocked Shocked

Posted: at 13-07-2011 09:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-07-2011 09:13 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-07-2011 05:59 PM
Quote from: rayspeed on 12-07-2011 09:51 AM
Quote from: jossy4reall on  7-07-2011 12:41 PM
No deny am,,,,,,,,,,,,,,,u just talk say ur oga Emejuru na goat Grin Grin

y kwanu na??? nor dey put wetin i nor talk nah. wetin i tel b sey mak i ask ram??? nor b goat nai me talk oh, oga emejuru hope u don hear ram

Dis lie no go help u,,,,,,,,,,,,Emejuru don dey write ya sack letter,,,,,,,,,,,so e beta make u admit on time and apologize b4 it is too late

no! leave am. i get work for ram  Grin Grin
make them sack ram Grin

Posted: at 13-07-2011 09:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-07-2011 09:19 PM (12 years ago)
(m)
Dis work wey don package come dey wait make im master sackam
I dey imagine hw d work b Undecided  Grin

Posted: at 13-07-2011 09:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 13-07-2011 10:09 PM (12 years ago)
(m)
no worry, him go enjoy the work  Grin Grin Grin

Posted: at 13-07-2011 10:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 14-07-2011 10:15 AM (12 years ago)
(m)
ok we dey wait make we see d level of d work naa Grin Grin

Posted: at 14-07-2011 10:15 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 07:53 PM (12 years ago)
(m)
i still dey wait maake them sack am oooooo

Posted: at 14-07-2011 07:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 14-07-2011 08:55 PM (12 years ago)
(m)
Dis one wey his Oga Emejuru no show face may be he don sack am so he come dey too busy,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,but make we wait and confirm shaa Undecided

Posted: at 14-07-2011 08:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 09:14 PM (12 years ago)
(m)
i go go check for him house  Grin Grin Grin

Posted: at 14-07-2011 09:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7