Skypon2002 at 7-07-2011 12:14 AM (12 years ago) (m) y una dey delete dis gurl post nah, i go ban person oh!
bros, abeg no ban me ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-07-2011 12:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rayspeed at 7-07-2011 09:20 AM (12 years ago) (m) bros, abeg no ban me ooooo y u kon dey lie to d gurl sey u delete her post??
I AM COOLER THAN....... SOWRI I AM HOTTER THAN FIRE!!! Posted: at 7-07-2011 09:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u have heard from the horse mouth if u don't understand horse language, just ask for translations Dis boy sef,,,,,,,,, na ya Moderator u dey call Horse abi U will soon be deleted just like d gal post
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-07-2011 12:59 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 7-07-2011 04:13 PM (12 years ago) (m) una dey craze ohh
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-07-2011 04:13 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
rayspeed at 7-07-2011 04:20 PM (12 years ago) (m) hhheheheheheheh una don hear ram
I AM COOLER THAN....... SOWRI I AM HOTTER THAN FIRE!!! Posted: at 7-07-2011 04:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rayspeed at 7-07-2011 04:30 PM (12 years ago) (m) no, yhu stephen, na u d ram him dey talk to
I AM COOLER THAN....... SOWRI I AM HOTTER THAN FIRE!!! Posted: at 7-07-2011 04:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 7-07-2011 04:43 PM (12 years ago) (m) i no go talk
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-07-2011 04:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 7-07-2011 05:00 PM (12 years ago) (m) lol
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-07-2011 05:00 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
rayspeed at 7-07-2011 07:21 PM (12 years ago) (m) hahahahahahahahaha the horse dey tell ram say na him delete ram so how ram come concern me okay! i tink sey na u b d ram b4 nah?? oya nor vex, who d ram con b now?
I AM COOLER THAN....... SOWRI I AM HOTTER THAN FIRE!!! Posted: at 7-07-2011 07:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rayspeed at 7-07-2011 07:25 PM (12 years ago) (m) u wan talk b4? u go only comment
i tire oh!
I AM COOLER THAN....... SOWRI I AM HOTTER THAN FIRE!!! Posted: at 7-07-2011 07:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 7-07-2011 08:50 PM (12 years ago) boo Posted: at 7-07-2011 08:50 PM (12 years ago) | | |
Reply |
luckysky at 7-07-2011 09:00 PM (12 years ago) (f) Mr moderator, its cool... Just wanted 2 know y u did wot u did... u explained. Posted: at 7-07-2011 09:00 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Does it mean dat u wan leave d moderator make him go free just like dat?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-07-2011 09:27 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
luckysky at 7-07-2011 09:39 PM (12 years ago) (f) Does it mean dat u wan leave d moderator make him go free just like dat?
Tell me what to do na... Afterall he is d moderator... Abi make we plan wetim we go do am? Lol... Posted: at 7-07-2011 09:39 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na now u talk,,,,,,,,,,,,,,make we plan wetin u go do am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-07-2011 10:01 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 7-07-2011 11:28 PM (12 years ago) yeye Posted: at 7-07-2011 11:28 PM (12 years ago) | | |
Reply |
at 8-07-2011 10:25 AM (12 years ago) him never hear ram Posted: at 8-07-2011 10:25 AM (12 years ago) | | |
Reply |
deguzman at 8-07-2011 10:32 AM (12 years ago) (m) funi coments Posted: at 8-07-2011 10:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 8-07-2011 10:35 AM (12 years ago) na you sabi Posted: at 8-07-2011 10:35 AM (12 years ago) | | |
Reply |
Hehheehehehhe
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 8-07-2011 11:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |