Shakara

Date: 10-07-2011 11:07 pm (12 years ago) | Author: Paschal osita
[1] 2
- at 10-07-2011 11:07 PM (12 years ago)
(m)
A teacher
asked his students what is the
difference between shakara and
action? A student of uni of
maiduguri got up and said.
Shakara is when the IGP says I
will deal with boko haram
without any actual plan while
action is when boko haram
bombed police head quaters the
next day

Posted: at 10-07-2011 11:07 PM (12 years ago) | Upcoming
- kenolis at 11-07-2011 01:17 AM (12 years ago)
(m)
go find wetin you go do abeg
Posted: at 11-07-2011 01:17 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Paschaldon at 11-07-2011 05:21 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 11-07-2011 01:17 AM
go find wetin you go do abeg
  ken wetin naa..
Posted: at 11-07-2011 05:21 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- deguzman at 11-07-2011 11:51 AM (12 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 11-07-2011 11:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 11-07-2011 01:50 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin see joke Grin
Posted: at 11-07-2011 01:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- alukoshina98 at 11-07-2011 03:21 PM (12 years ago)
(m)
i dey sure say u dey boko haram Shocked
Posted: at 11-07-2011 03:21 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omoladey at 11-07-2011 03:28 PM (12 years ago)
(m)
anoda boko haram joke....i no reach here @ all Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 11-07-2011 03:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 03:29 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 01:50 PM
Grin Grin Grin see joke Grin

4 wia

Posted: at 11-07-2011 03:29 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 11-07-2011 03:31 PM (12 years ago)
(f)
Jos
Jossy
Jossy4real hw far naa Wink
longest of d longest Grin
Posted: at 11-07-2011 03:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 03:59 PM (12 years ago)
(m)
see as u dey illustrate wit ma name
Anyway very far and long as 4rm east to west
hw u dey?

Posted: at 11-07-2011 03:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 11-07-2011 04:06 PM (12 years ago)
(f)
I ful d planet remain...

bt d illustratn sweet u die... talk true Tongue Cheesy
Posted: at 11-07-2011 04:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- adebarey at 11-07-2011 04:10 PM (12 years ago)
(m)
Ogaa o ti pe to ti gba egba gbehin abi. So ori ara re o. Roll Eyes
Posted: at 11-07-2011 04:10 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 04:14 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:06 PM
I ful d planet remain...

bt d illustratn sweet u die... talk true Tongue Cheesy

I no like dat jos wey u first call,,,,,,,,,,,,,,,dem dey throw bomb 4dia Grin

Posted: at 11-07-2011 04:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 11-07-2011 04:24 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Nice one man
Posted: at 11-07-2011 04:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 11-07-2011 04:25 PM (12 years ago)
(f)
See u jossy...who no like better thing...
ok....what of if i come cal u LAGOS naa Tongue
as u no like am for Jos Tongue Grin Grin Grin
Posted: at 11-07-2011 04:25 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 04:37 PM (12 years ago)
(m)
leave dat Lagos own,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,call me blessed Jossy

Posted: at 11-07-2011 04:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 12-07-2011 01:07 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Paschaldon on 11-07-2011 05:21 AM
Quote from: kenolis on 11-07-2011 01:17 AM
go find wetin you go do abeg
  ken wetin naa..

i dey come make i tell you Grin
Posted: at 12-07-2011 01:07 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Fashalyn at 12-07-2011 03:28 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:14 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:06 PM
I ful d planet remain...

bt d illustratn sweet u die... talk true Tongue Cheesy

I no like dat jos wey u first call,,,,,,,,,,,,,,,dem dey throw bomb 4dia Grin
so u dey fear bomb?

Posted: at 12-07-2011 03:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-07-2011 05:22 AM (12 years ago)
 Roll Eyes Roll Eyes no you dey like bomb
Posted: at 12-07-2011 05:22 AM (12 years ago) |
Reply
- billy25 at 12-07-2011 09:48 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:25 PM
See u jossy...who no like better thing...
ok....what of if i come cal u LAGOS naa Tongue
as u no like am for Jos Tongue Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-07-2011 09:48 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2