nepa self

Date: 17-12-2008 10:12 pm (15 years ago) | Author: odogwu himself
- at 17-12-2008 10:12 PM (15 years ago)
(f)
FOR MY SIDE BENIN,NEPA DEY CUT LIGHT
ANY HOW.AND WE ALWAYS DEY COMPLAIN
SAY THIER OWN TOO MUCH.WHEN I CUM
REACH WARRI I NO NO SAY DIER CASE
WORSE PASS OUR OWN.NEPA GO
CUT LIGHT IF U ON CANDLE AT ALL DEM GO
CUM OFF AM 4 U.SAY THEM NO WAN SEE
ANY LIGHT DEY SHINE AT ALL 4 THE HOUSE.
  

Posted: at 17-12-2008 10:12 PM (15 years ago) | Newbie
- herdeysohjy at 18-12-2008 12:02 PM (15 years ago)
(m)
brb
Posted: at 18-12-2008 12:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 18-12-2008 12:14 PM (15 years ago)
(m)
abeg, i take GOD beg una. if you know say you know get better joke wey go make people laff, read other people own make you rest. e no compulsory say you must post joke. dem no dey give award if you post joke. make una no dey provoke people for here. na laff we come here come laff, no be to come vex Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 18-12-2008 12:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 18-12-2008 01:12 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 18-12-2008 12:14 PM
abeg, i take GOD beg una. if you know say you know get better joke wey go make people laff, read other people own make you rest. e no compulsory say you must post joke. dem no dey give award if you post joke. make una no dey provoke people for here. na laff we come here come laff, no be to come vex Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

true word!

Posted: at 18-12-2008 01:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HIGHD at 18-12-2008 02:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on Today at 11:14:41 AM
abeg, i take GOD beg una. if you know say you know get better joke wey go make people laff, read other people own make you rest. e no compulsory say you must post joke. dem no dey give award if you post joke. make una no dey provoke people for here. na laff we come here come laff, no be to come vex Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

true word!


mr piracy,no be by force say make u post something,if u wan post at all,post COMMENT.dat 1 sef go do u
Posted: at 18-12-2008 02:09 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- gardner at 18-12-2008 02:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: young_pirate on 17-12-2008 10:12 PM
FOR MY SIDE BENIN,NEPA DEY CUT LIGHT
ANY HOW.AND WE ALWAYS DEY COMPLAIN
SAY THIER OWN TOO MUCH.WHEN I CUM
REACH WARRI I NO NO SAY DIER CASE
WORSE PASS OUR OWN.NEPA GO
CUT LIGHT IF U ON CANDLE AT ALL DEM GO
CUM OFF AM 4 U.SAY THEM NO WAN SEE
ANY LIGHT DEY SHINE AT ALL 4 THE HOUSE.
  
we don hear ur complain no post again pls b4 i provoke
Posted: at 18-12-2008 02:17 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- winniedepooh at 18-12-2008 07:49 PM (15 years ago)
(f)
change parroles
Posted: at 18-12-2008 07:49 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 21-12-2008 10:29 AM (15 years ago)
(f)
blah!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 21-12-2008 10:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 21-12-2008 05:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: winniedepooh on 18-12-2008 07:49 PM
change parroles

wetin be parroles?
Posted: at 21-12-2008 05:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 22-12-2008 12:15 AM (15 years ago)
(m)
passing
Posted: at 22-12-2008 12:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgrawl231 at 16-04-2016 04:31 PM (8 years ago)
(m)
i HEAR U,,,SO WETIN MAKE I DO?
Posted: at 16-04-2016 04:31 PM (8 years ago) | Hero
Reply