home VS abroad (Page 6)

Date: 18-07-2011 9:33 am (12 years ago) | Author: collins
1 ... 3 4 5 [6] 7
- dirtykid at 19-07-2011 11:45 AM (12 years ago)
(m)
Poster which category we wey dey Sudan come belong ni, Na abroad abi na home base ?? Hope say babes dem go like to dey date us kwa... we get kwuli kwuli for this side well well and i promise to send the babes dem a lot of cow milk, fresh ones.  Grin Grin

Posted: at 19-07-2011 11:45 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- harold634 at 19-07-2011 12:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: poly23 on 18-07-2011 12:59 PM
Quote from: harold634 on 18-07-2011 11:49 AM
Quote from: betty55 on 18-07-2011 10:28 AM
wait oh poster no bi u fit sleep wit ur wife for one year.how come u dey abroad dey give everything again to woman.abi u done start comit adultry already.me no understand this naija pals again.lie lie full every post.
This poster no get one single truth. Na person likam go de lie to people when de home say abroad na bed of roses when e be like say na train station and church him de sleep.
so your brother told you he sleep in train station right,but i didnt see any thing wrong with sleeping in train station what we need is money,i see how blind you are, you talking about lie hahaha,why did you hide your picture?look at my picture you will see who is talking with you,oh i dont blame you i see is village maturity that disturb you,sorry i dont talk with some one that have low brain,if you want to talk or chat register in skype,person.com.tagged,msn mean hot mail,QQ international,i really can't imagine how you look like,o boy put your picture let us see you
U yeye shal. u be real isuegbe.
Posted: at 19-07-2011 12:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cocoeni at 19-07-2011 12:21 PM (12 years ago)
(f)
givin or recievin plus home and abroad,equal to luv.............................hahahahahha
all 9ja babes 2 believe in recievin without givin check it out,abroad is too diferse from wot yall think,please kill da noise 4 cryin out loud.
Posted: at 19-07-2011 12:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 19-07-2011 12:26 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM
Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni...........
hahaha

Posted: at 19-07-2011 12:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- fjoeaug at 19-07-2011 03:18 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM
Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni...........
lol....thats very true
Posted: at 19-07-2011 03:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tando at 19-07-2011 03:34 PM (12 years ago)
(f)
home meal is always fresh than take away
Posted: at 19-07-2011 03:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 19-07-2011 03:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: fjoeaug on 19-07-2011 03:18 PM
Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM
Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni...........
lol....thats very true

This your yarsh sef
Posted: at 19-07-2011 03:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 19-07-2011 06:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 18-07-2011 09:15 PM
Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 06:24 PM
Quote from: kebella on 18-07-2011 06:19 PM
Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 05:51 PM
who de hell r u Roll Eyes
4gotten so soon Huh? Shocked Shocked Shocked xter ur personal person ni Grin Grin

abeg ooo i dey enjoy my evening oo personal person who b dat ? i no know am oo Cheesy Cheesy

una dey quarel  Shocked Shocked Shocked Shocked


 Cheesy how i want take quarrel with person  Cheesy i sayi no know am se  , kb u too like tafofo Roll Eyes
Posted: at 19-07-2011 06:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 19-07-2011 06:11 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 19-07-2011 06:06 PM
Quote from: kebella on 18-07-2011 09:15 PM
Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 06:24 PM
Quote from: kebella on 18-07-2011 06:19 PM
Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 05:51 PM
who de hell r u Roll Eyes
4gotten so soon Huh? Shocked Shocked Shocked xter ur personal person ni Grin Grin

abeg ooo i dey enjoy my evening oo personal person who b dat ? i no know am oo Cheesy Cheesy

una dey quarel  Shocked Shocked Shocked Shocked


 Cheesy how i want take quarrel with person  Cheesy i sayi no know am se  , kb u too like tafofo Roll Eyes

 i just dey wonder oo Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 19-07-2011 06:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 19-07-2011 06:29 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 19-07-2011 06:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 19-07-2011 06:30 PM (12 years ago)
(f)
how yu dey Cool Grin

Posted: at 19-07-2011 06:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 19-07-2011 06:32 PM (12 years ago)
(f)
i dey fine oo  Cool n u?
Posted: at 19-07-2011 06:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 20-07-2011 02:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 18-07-2011 02:14 PM
Quote from: onyiis on 18-07-2011 02:05 PM
hmmmmmm !! make i go get my helmet ready ..............fight go soon start here  Grin Grin Grin Grin Grin

For where?...........SBI is a gentle man..........him no dey fight becos if him use the left hand, na mortuary and if na him righ, na obituary be dat Grin Grin Grin

heheheheeeeeeeeee !!! na because i know say he dey blow once and the blow dey land 7 times make me wan go wear helmet  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 02:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 20-07-2011 02:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:21 PM
na this post make me dey purge na

i beg make una hold SBI b4 smthing happens

Just let him share that food with you and he will calm down  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 02:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 20-07-2011 02:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 18-07-2011 02:25 PM
Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:13 PM
Admin take this thin go trash  Grin Grin Grin Grin Grin b4 i cm back 4rm toilet i no wnt meet this thin here

WHy you no go purge when only you dey chop 10 people food......... Wink Wink

heheheheeeeeeeeeeeee !!! kama o ga adoro n'ite ............ka o dora n'afo ! Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 02:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 20-07-2011 02:54 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:45 PM
Quote from: divineproject on 18-07-2011 02:25 PM
Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:13 PM
Admin take this thin go trash  Grin Grin Grin Grin Grin b4 i cm back 4rm toilet i no wnt meet this thin here

WHy you no go purge when only you dey chop 10 people food......... Wink Wink

as u no gree join me na, and i no wnt waste d food cos na sin so make i dey chop even if it will take me 1 week to finish  it  Grin

obesity na disease .....so beware !!! Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 02:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 20-07-2011 02:55 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: betty55 on 18-07-2011 05:08 PM
poster when u yeye urself finish make u go sleep.we don see ur type tire na u go run later come dey seek face.moreover must u post something.u can be comenting to other people post to educate urself than lying always about ur post.very soon u go tell us say ur wife don born third pikin wey u no know who pregnant am.

heheheheheeeeeeeeee !!!!

Posted: at 20-07-2011 02:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 20-07-2011 02:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 19-07-2011 11:45 AM
Poster which category we wey dey Sudan come belong ni, Na abroad abi na home base ?? Hope say babes dem go like to dey date us kwa... we get kwuli kwuli for this side well well and i promise to send the babes dem a lot of cow milk, fresh ones.  Grin Grin

heheheheeeeeeeeeeee !! sudan kwa ? North sudan a bi na south sudan ?  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 02:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 20-07-2011 03:17 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: xter on 18-07-2011 01:19 PM
na wa oooo.......so we wey dey here no fit blow money for gals again?



e be like na one small village dis poster dey live for 9ja
him dey liv 4 Okene in Kogi State Grin

Posted: at 20-07-2011 03:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 20-07-2011 03:42 PM (12 years ago)
(f)
lolz  Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 03:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7