TYPES OF CELLS (Page 2)

Date: 19-07-2011 4:28 pm (12 years ago) | Author: Mba Creammy Chuks (Chun Chon
1 [2]
- jossy4reall at 20-07-2011 05:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: creativecosmos on 20-07-2011 05:03 PM
u inherited foolishness from ur grandfather


Bros na d poster u dey talk to abi na anoda person?

Posted: at 20-07-2011 05:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 05:16 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 20-07-2011 04:57 PM
Wia d guy dey sef?

him go exile  Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 05:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-07-2011 05:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 20-07-2011 05:07 PM
Quote from: creativecosmos on 20-07-2011 05:03 PM
u inherited foolishness from ur grandfather


Bros na d poster u dey talk to abi na anoda person?

ee goos as u ask that question oooo cos ee b like say the bobo wan play rough play for here
and we go just beat am like small pikin  Angry Angry Angry Angry

Posted: at 20-07-2011 05:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 21-07-2011 01:09 AM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 21-07-2011 01:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 21-07-2011 06:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 05:15 PM
hahahahahahaha
i sure say na u


Take ya time,,,,,,,,,,,,,,,e be like say u too wan follow go exile shey Huh?

Posted: at 21-07-2011 06:35 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-07-2011 07:09 PM (12 years ago)
(m)
na u sabi

Posted: at 21-07-2011 07:09 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Splendidndy at 21-07-2011 09:38 PM (12 years ago)
(m)
I NO TALK AM OH Lips Sealed
Posted: at 21-07-2011 09:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jeffrey4u at 22-07-2011 11:16 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-07-2011 11:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 12:37 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-07-2011 06:35 PM
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 05:15 PM
hahahahahahaha
i sure say na u


Take ya time,,,,,,,,,,,,,,,e be like say u too wan follow go exile shey Huh?


wait oo..
na who be that wey dey disturb u?  Angry Angry Angry

Posted: at 23-07-2011 12:37 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Frb2015 at 23-07-2011 04:17 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 19-07-2011 04:47 PM
poster
which of the cells u escape from?

HAAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAHAH
Posted: at 23-07-2011 04:17 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 23-07-2011 08:46 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:37 AM
Quote from: jossy4reall on 21-07-2011 06:35 PM
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 05:15 PM
hahahahahahaha
i sure say na u


Take ya time,,,,,,,,,,,,,,,e be like say u too wan follow go exile shey Huh?


wait oo..
na who be that wey dey disturb u?  Angry Angry Angry

C dis prison snake boy,,,,,,,he jusk carry marker dey mark me any hw

Posted: at 23-07-2011 08:46 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 23-07-2011 11:07 AM (12 years ago)
(m)
lol
Posted: at 23-07-2011 11:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-07-2011 11:30 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-07-2011 08:46 AM
Quote from: Skypon2002 on 23-07-2011 12:37 AM
Quote from: jossy4reall on 21-07-2011 06:35 PM
Quote from: stephen153 on 20-07-2011 05:15 PM
hahahahahahaha
i sure say na u


Take ya time,,,,,,,,,,,,,,,e be like say u too wan follow go exile shey Huh?


wait oo..
na who be that wey dey disturb u?  Angry Angry Angry

C dis prison snake boy,,,,,,,he jusk carry marker dey mark me any hw

ok, na that prison boy?
him own na akamu case nah!
make i hear him noise again, him go see wetin go happen Angry Angry Angry Angry

Posted: at 23-07-2011 11:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-07-2011 11:46 PM (12 years ago)
(m)
Skypon I don leave am 4 u now,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,if he mess up again make u handle am wella

Posted: at 23-07-2011 11:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 12:13 AM (12 years ago)
(m)
better!
i will teach him a lesson he will remember in years to come

Posted: at 24-07-2011 12:13 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 24-07-2011 10:28 AM (12 years ago)
(m)
i dnt knw the way to these cells

Posted: at 24-07-2011 10:28 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 12:38 PM (12 years ago)
(m)
Stev, teach am give us
Posted: at 24-07-2011 12:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 09:01 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 24-07-2011 10:28 AM
i dnt knw the way to these cells

meet the poster, him go tell u the road....
him don enter all those cells.. Grin

Posted: at 24-07-2011 09:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmagency9 at 24-07-2011 09:03 PM (12 years ago)
(m)
So which one kon be the cell wey u come out from ehn? poster?

Posted: at 24-07-2011 09:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-07-2011 10:00 PM (12 years ago)
(m)
Q

Posted: at 24-07-2011 10:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]