MAD MEN (Page 2)

Date: 21-07-2011 5:47 pm (12 years ago) | Author: njoku udochukwu
1 [2] 3 4
- kasiemobi at 23-07-2011 06:15 PM (12 years ago)
(m)
Finish timaya season 2
Posted: at 23-07-2011 06:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- creativecosmos at 23-07-2011 06:19 PM (12 years ago)
(m)
u guys are all contemporary fools,how comes u are commenting on a mad mans post.tanx for the compliment cows.
Posted: at 23-07-2011 06:19 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kasiemobi at 23-07-2011 06:41 PM (12 years ago)
(m)
Pls, no bite person here. U tink say shouting fit loose u from chain?
Posted: at 23-07-2011 06:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- creativecosmos at 23-07-2011 06:55 PM (12 years ago)
(m)
so u still dey waste ur time
Posted: at 23-07-2011 06:55 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 23-07-2011 08:05 PM (12 years ago)
(m)
No body is wasting time here rather dan u rotten pork ass

Posted: at 23-07-2011 08:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kasiemobi at 23-07-2011 08:36 PM (12 years ago)
(m)
Wetin d vex me be say, oyinbo go dey tink say naija dey produce mad people always and our psychiatrists nor dey do dia work. Small dis poster go enta market go dey spoil our roads with shit and him go dey use him dick dey terrorise innocent women.
Posted: at 23-07-2011 08:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 24-07-2011 06:30 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: creativecosmos on 21-07-2011 05:47 PM
Una dey mad.shey na joke una wan read

Real madness begins here.
Posted: at 24-07-2011 06:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-07-2011 07:25 AM (12 years ago)
(m)
the fear of mad men is d beginning of insanity

Posted: at 24-07-2011 07:25 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 24-07-2011 01:34 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 24-07-2011 01:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-07-2011 05:19 PM (12 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 24-07-2011 05:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- creativecosmos at 24-07-2011 09:40 PM (12 years ago)
(m)
kasim obi or wetin be dat ur disgusting name sef,why are u takin  issues so personal abi na u be d ceo of mumu commitee,u dey suffer oh.find sometin else to do with ur tym than to dey vex for post wey no concern u.savage.
Posted: at 24-07-2011 09:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kasiemobi at 24-07-2011 10:09 PM (12 years ago)
(m)
Creative dis tin wey u dey do naija image no good. See as person use ur brain buy face cap. Chei, people dey bad!
Posted: at 24-07-2011 10:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- creativecosmos at 24-07-2011 10:20 PM (12 years ago)
(m)
see u  yeye boy,i no say u go talk,see how effortless getting ur attention  is,dont u tink u  are too cheap,get outta here boy.
Posted: at 24-07-2011 10:20 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 24-07-2011 10:25 PM (12 years ago)
(f)
creativecosmos how far?

pals go bomb u to the highest level oooo
but why u dey post like this na..............


Posted: at 24-07-2011 10:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- creativecosmos at 24-07-2011 10:29 PM (12 years ago)
(m)
my dear  dont mind me ooh,time for  jokes means time to get silly,isnt it.ok,i don stop,cos u are pretty.
Posted: at 24-07-2011 10:29 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 24-07-2011 10:38 PM (12 years ago)
(f)
 Wink Wink Wink Wink Wink ur funny small small but ur yeye na too much Grin

Posted: at 24-07-2011 10:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 24-07-2011 10:42 PM (12 years ago)
(m)
Deff, see u see madman. U wan start parking shit and urine? Abeg run ooo
Posted: at 24-07-2011 10:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 25-07-2011 07:43 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 25-07-2011 07:43 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 25-07-2011 01:46 PM (12 years ago)
(m)
Hmmm
Posted: at 25-07-2011 01:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 27-07-2011 01:46 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 24-07-2011 10:09 PM
Creative dis tin wey u dey do naija image no good. See as person use ur brain buy face cap. Chei, people dey bad!
hahahahahahahahaha.kasie,in fact u don replace my funny kaycee but u no 4ny like am oo

Posted: at 27-07-2011 01:46 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4