My people

Date: 25-07-2011 10:08 am (12 years ago) | Author: beautiful nice
[1] 2
- at 25-07-2011 10:08 AM (12 years ago)
(m)
my people, thanks 4 the chain, i appreciate it

bt na d same  chain dem go use tie ur prick if u're a man & if u're a woman dem go use am tie ur honeypot.



hahahaha,

una dey feel me?

Posted: at 25-07-2011 10:08 AM (12 years ago) | Upcoming
- sexsyguy at 25-07-2011 10:59 AM (12 years ago)
(m)
The chain no strong
Posted: at 25-07-2011 10:59 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 25-07-2011 11:26 AM (12 years ago)
(m)
stephen u no dey do ur work wella o
Posted: at 25-07-2011 11:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 27-07-2011 01:43 AM (12 years ago)
(m)
una dey waste una time dey chain dis sudanese refugee,e beta make we bundle ram send back 2 him country.

Posted: at 27-07-2011 01:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- alukoshina98 at 27-07-2011 08:29 AM (12 years ago)
(m)
na so dem tie ur mama nd papa wen dem born u Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-07-2011 08:29 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- queenrukky at 27-07-2011 02:45 PM (12 years ago)
(f)
mumu
Posted: at 27-07-2011 02:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 27-07-2011 03:17 PM (12 years ago)
(m)
over mumu

Posted: at 27-07-2011 03:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- creativecosmos at 27-07-2011 11:40 PM (12 years ago)
(m)
naijapals don give gals opportunity to yab guys wey dey no fit yab 4 real life.enjoy d priviledge
Posted: at 27-07-2011 11:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 28-07-2011 02:01 AM (12 years ago)
(f)
dis poster oooo ahahaha

Posted: at 28-07-2011 02:01 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 31-07-2011 05:41 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 31-07-2011 05:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femilux at 31-07-2011 06:15 PM (12 years ago)
(m)
dis guy na bokoharam walai see put ya pix wawa kowei
Posted: at 31-07-2011 06:15 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Omilim at 31-07-2011 06:26 PM (12 years ago)
(f)
i  feel read you
Posted: at 31-07-2011 06:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 31-07-2011 06:27 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: femilux on 31-07-2011 06:15 PM
dis guy na bokoharam walai see put ya pix wawa kowei
boko moko Grin Grin
Posted: at 31-07-2011 06:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 1-08-2011 02:45 AM (12 years ago)
(m)
hmmm
Posted: at 1-08-2011 02:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 1-08-2011 10:25 AM (12 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 1-08-2011 10:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- precious44 at 2-08-2011 11:28 AM (12 years ago)
(f)
 Cool Cool
Posted: at 2-08-2011 11:28 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sexsyguy at 9-09-2011 11:38 AM (12 years ago)
(m)
una dey fear?
Posted: at 9-09-2011 11:38 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 9-09-2011 04:09 PM (12 years ago)
(f)
i no fear

Posted: at 9-09-2011 04:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- idbalo at 9-09-2011 04:45 PM (12 years ago)
(m)
tie stone 4 dis guy chest throw ham 4 wel jooor
Posted: at 9-09-2011 04:45 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sexsyguy at 9-09-2011 05:21 PM (12 years ago)
(m)
no fear na me
Posted: at 9-09-2011 05:21 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2