just2sexy

Date: 08-08-2011 10:44 am (12 years ago) | Author: Fernando_Drogba
- at 8-08-2011 10:44 AM (12 years ago)
(m)
Okay being serious in a joke forum for once. Apparently when someone post joke, people dey call am all sorts of names (myself included)
them dey say "pb4" posted before, remix, lemix! So how we gas know which jokes dem don post before and which one dem never post? una don check out how many million jokes dey for this forum alone?! So I suggest say make captain just2sexy and him crew find out way to let us know if someone bin don post a joke before.

No backlash abeg oh,,, I dey fragile but I just dey talk my mind. Plus me dey fear boiz for this forum

Posted: at 8-08-2011 10:44 AM (12 years ago) | Upcoming
- Blindwanderer at 8-08-2011 11:02 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 10:59 AM
guy man good question
just read all the jokes wey dey this forum (if you fit)
then post ya own (if dem neva post ram b4)
welcome to the yeye house
my brother, before I read all these jokes them finish, both the ones wey make sense and the ones wey no make sense, I no go fit remember my name again oh!  Grin make just2sexy help us
Posted: at 8-08-2011 11:02 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Blindwanderer at 8-08-2011 11:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 11:19 AM
Quote from: Blindwanderer on  8-08-2011 11:02 AM
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 10:59 AM
guy man good question
just read all the jokes wey dey this forum (if you fit)
then post ya own (if dem neva post ram b4)
welcome to the yeye house
my brother, before I read all these jokes them finish, both the ones wey make sense and the ones wey no make sense, I no go fit remember my name again oh!  Grin make just2sexy help us
i don suspend ram  Lips Sealed so every post gey him title

lol  Grin
Posted: at 8-08-2011 11:22 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 8-08-2011 09:59 PM (12 years ago)
(f)
d easiest way i fink its just post nd deyll tell u passted bfor or not...........
Posted: at 8-08-2011 09:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 10-08-2011 01:29 AM (12 years ago)
(m)
but u neva show ur posting license

Posted: at 10-08-2011 01:29 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 10-08-2011 10:27 AM (12 years ago)
(m)
mmmm
Posted: at 10-08-2011 10:27 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 10-08-2011 10:28 AM (12 years ago)
(m)
u dumb?

Posted: at 10-08-2011 10:28 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- omoladey at 10-08-2011 11:22 AM (12 years ago)
(m)
just kip posting posta
Posted: at 10-08-2011 11:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 10-08-2011 01:16 PM (12 years ago)
(f)
hahahaha every poster really undergo emotional problem here ooooo

na wao ..no mond the yeye commentators..keep posting let them comment wateva dey want ooo

Posted: at 10-08-2011 01:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- koliano4me at 10-08-2011 01:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 10:59 AM
guy man good question
just read all the jokes wey dey this forum (if you fit)
then post ya own (if dem neva post ram b4)
welcome to the yeye house
ds one self naa b4 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-08-2011 01:42 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 10-08-2011 02:17 PM (12 years ago)
(m)
huh?posta u sure say u well so?

Posted: at 10-08-2011 02:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 11-08-2011 02:09 AM (12 years ago)
(m)
read all d jokes 1st..

Posted: at 11-08-2011 02:09 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 11-08-2011 09:19 AM (12 years ago)
(m)
na so oooooooo

Posted: at 11-08-2011 09:19 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- sexsyguy at 11-08-2011 11:28 AM (12 years ago)
(m)
meaning pls
Posted: at 11-08-2011 11:28 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply