who fit the guy head

Date: 24-12-2008 2:01 pm (15 years ago) | Author: DON micheal
- at 24-12-2008 02:01 PM (15 years ago)
(m)
He get one guy the mama and papa torwe hame na so one woman kan carry am woman kan take am train am well when the woman won kan die :'( he kan tell the guy say make he marry hin pikin the boy ka accept the woman kan die the boy kan komot for the village with the girl as they reach the border of the other village na so the king of that village self die Tongue the oracle talk se na the stanger wey dey the boareder na him go be king na so they go carry am go the palace they give am test na so one girl tell am the answer but the guy agree say he go marry the girl he come king and he get two wives and it a normal thing for the king to sacrifice a woman unless the king will not have any child so a old woman came and sad she was going to sacrifice her self unless the king marrys her dauther then the king agrred then the king had three wives then every body stared dying one by one then the oracle said that the king most marry onyle one wive who should the king marry Huh? Huh? Huh? Huh? Embarrassed Embarrassed Lips Sealed Undecided Angry :p

Posted: at 24-12-2008 02:01 PM (15 years ago) | Upcoming
- segxi at 24-12-2008 02:04 PM (15 years ago)
(m)
brb
Posted: at 24-12-2008 02:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mushabc at 24-12-2008 02:46 PM (15 years ago)
(f)
wat is this again
Posted: at 24-12-2008 02:46 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:49 PM (15 years ago)
(m)
Mhen... Wetin i do u dis afternoon when u make me try to read dis tin... Oh God!!! help me...
Posted: at 28-12-2008 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Donmicheal at 29-12-2008 02:19 AM (15 years ago)
(m)
brb
Posted: at 29-12-2008 02:19 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 29-12-2008 06:41 PM (15 years ago)
(m)
No come oooh... Abeg... I beg with God... Abeg ooh...
Posted: at 29-12-2008 06:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:33 PM (15 years ago)
(m)
Amen, no come again o

make u just dey pass dey go
Posted: at 29-12-2008 07:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 08:07 PM (15 years ago)
(m)
who be the craze wey post this kind thing? dem never discover the medicine wey go cure you Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 29-12-2008 08:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 08:10 PM (15 years ago)
(m)
u no get my pikin?
Posted: at 29-12-2008 08:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 09:20 PM (15 years ago)
(m)
you no go primary school, or they no teach u punctuation ?
Posted: at 29-12-2008 09:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 10:01 PM (15 years ago)
(m)
im problem pass punctuation oh
Posted: at 29-12-2008 10:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 10:23 PM (15 years ago)
(m)
wetin be hin remaining problem
Posted: at 29-12-2008 10:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 30-12-2008 12:03 AM (15 years ago)
(m)
dem never born who go discover the problem
Posted: at 30-12-2008 12:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 12:43 PM (15 years ago)
(m)
na real problem b that o
Posted: at 30-12-2008 12:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Donmicheal at 30-12-2008 12:48 PM (15 years ago)
(m)
i don come chia see how who na take yeye me make read am abeg
Posted: at 30-12-2008 12:48 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply