ezecyyyy at 16-08-2011 08:11 AM (13 years ago) (m) This guys,What did they want? Posted: at 16-08-2011 08:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tokstad at 16-08-2011 09:11 AM (13 years ago) (m) na wah ooooooooooooooo, may almighty GOD bring back ur father (AMEN) Posted: at 16-08-2011 09:11 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
jubsyn at 16-08-2011 10:13 AM (13 years ago) (m) nawao!!! 2day boko haram 2morrow kidnaping,na only God knw wetin go happen nxt.Dis country need serious prayer Posted: at 16-08-2011 10:13 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dem go bring come where dey kidnapped em, and if care is not taking, dem go drive the man come in house. Posted: at 16-08-2011 10:16 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babita at 16-08-2011 11:04 AM (13 years ago) (m) Mr mikel you better go settle those guys before they go cut that man head trow away.. Posted: at 16-08-2011 11:04 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
usehm at 16-08-2011 11:24 AM (13 years ago) (m) it's very sad Posted: at 16-08-2011 11:24 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Greggiyke at 16-08-2011 11:25 AM (13 years ago) (m) This is disheartening, one will be struggling to make money others will be waiting to enjoy another man's sweat by force and making him miserable, na wa 4 Naija oo. Posted: at 16-08-2011 11:25 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 16-08-2011 12:12 PM (13 years ago) (m) :'( :'( :'( :'( when will i stop crying for my beloved nation Nigeria? Posted: at 16-08-2011 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
babita at 16-08-2011 12:23 PM (13 years ago) (m) I thank the best thing for mikel to do now is to make sure those guys say there prize.not to stay there in stamford bridge they drink chelsea tea b4 dey go plug out d old man eyes. Posted: at 16-08-2011 12:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Idowut at 16-08-2011 12:57 PM (13 years ago) (m) Never mind, they would release him Posted: at 16-08-2011 12:57 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jonso at 16-08-2011 01:18 PM (13 years ago) (m) So much wealth equaled by poverty. Posted: at 16-08-2011 01:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
obi mikel. am very sorry 4 that! he will be fund later. money will be the answer. however, that is one of the problems of fame. my father can sleep in a garrage who knows him. Posted: at 16-08-2011 01:32 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
luvsam at 16-08-2011 03:45 PM (13 years ago) (f) mikel don't worry Baba God de go do waitin make am be Baba God. Ok @ ogebig i dey suspect you? Posted: at 16-08-2011 03:45 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
HISJOY at 16-08-2011 03:47 PM (13 years ago) (f) make una release dat man b4 i go send.... Posted: at 16-08-2011 03:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
monday3 at 16-08-2011 05:52 PM (13 years ago) (m) najia is a big shame.everyday one news to another.too bad Posted: at 16-08-2011 05:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akposy19 at 16-08-2011 09:36 PM (13 years ago) (m) what kind of rubbish is dis Posted: at 16-08-2011 09:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akpanno at 16-08-2011 10:31 PM (13 years ago) (m) Its shows our low mentality in africa or how on would anybody tell me d meaning of dis embarrasment,I think d bible of Rom ch 3 v 12-18 fUlfilled on dis bardstards. Posted: at 16-08-2011 10:31 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kidnappers una done catch big fish abi Posted: at 16-08-2011 11:28 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Unlimitedd at 16-08-2011 11:42 PM (13 years ago) (m) It's well Mikel
Just Observing NATURE Posted: at 16-08-2011 11:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |