rubbish... Posted: at 17-08-2011 02:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 17-08-2011 02:44 PM (13 years ago) (m) legalised armed robbers Posted: at 17-08-2011 02:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shaolin33 at 17-08-2011 02:46 PM (13 years ago) (m) new uniform,fine what about ur attitude collecting bribe . Posted: at 17-08-2011 02:46 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
eddyjams at 17-08-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) i dey laugh, nor be dsame police wen i know? if dem like mak dem wear red/green-white-green....dem still be d AK wen we all sabi "Warri" Posted: at 17-08-2011 03:02 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Beautiful nonsense
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 17-08-2011 03:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimtimz at 17-08-2011 04:12 PM (13 years ago) (m) na d police men wey know wetin dey be dis. no vex for them abeg. e no easy. Posted: at 17-08-2011 04:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lopez2424 at 17-08-2011 04:13 PM (13 years ago) (f) Reply |
Harnon at 17-08-2011 04:23 PM (13 years ago) (f) ROTFLMAO!!!! Nigerians!!!! Always leaving the snake bite and pursuing the snake! Shey this uniform is suppossed to scare Boko Haram or.... Posted: at 17-08-2011 04:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
maryclaret at 17-08-2011 04:26 PM (13 years ago) (f) S M H.
Ada Mbaise Posted: at 17-08-2011 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimtimz at 17-08-2011 04:29 PM (13 years ago) (m) IT IS NOT TRUE THAT THESE POLICE MEN ARE SHOWING OFF THEIR NEW UNIFORM. ITS JUST A PARADE AND ANYTIME THEY ARE GATHERED LIKE THIS, THEIR PARADE ATTRACTS PASSERS BY. AND IF YOU FEEL THE NIGERIAN POLICE IS NOT DOING A GOOD JOB AS EXPECTED, PLEASE INSTEAD OF COMPLAINING, JUST ENROLL AND MAKE THE WORLD A BETTER PLACE IF YOU THINK ITS EASY. Posted: at 17-08-2011 04:29 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aisha89 at 17-08-2011 04:37 PM (13 years ago) (f) Una no get beta things to talk abt in that country!?
Aishababy Posted: at 17-08-2011 04:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pepesy at 17-08-2011 04:58 PM (13 years ago) (f) Ok. gud for them Posted: at 17-08-2011 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
It's cool Posted: at 17-08-2011 05:07 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I still think that they look unprofessional and second rate. Posted: at 17-08-2011 05:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lol Posted: at 17-08-2011 05:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
babyleslie at 17-08-2011 05:49 PM (13 years ago) (f) I didn't see any diffrence from d former uniforms...Just d explosive wey dem want take bomb OKADA wey no gv dem 20# Posted: at 17-08-2011 05:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
feyee at 17-08-2011 08:15 PM (13 years ago) (f) Jonah Jonah Posted: at 17-08-2011 08:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Barry55 at 17-08-2011 08:18 PM (13 years ago) (m) NO COMMENT! Posted: at 17-08-2011 08:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
abbeyy74 at 17-08-2011 08:23 PM (13 years ago) (f) This can't be true. Maybe they are getting ready to attack
attack who Posted: at 17-08-2011 08:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abbeyy74 at 17-08-2011 08:28 PM (13 years ago) (f) haaaaaaaaaaaa without pocket ke that one na big wahala o am sure that dem go just match go mit the tailor wey design the uniform Posted: at 17-08-2011 08:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |