interpo77 at 23-08-2011 06:54 PM (12 years ago) (m) i wondered the over especulations in the first place, this is just to shot pple up so they can mind their business urs is in 27th august and mine is soonest, enjoy ur beautiful day Posted: at 23-08-2011 06:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimben at 23-08-2011 07:12 PM (12 years ago) (m) congrats
my dear when be our own na Posted: at 23-08-2011 07:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
...any way na way, carry go. MERCY abeg try do well make ur market sell well well. ...my advise be sey, as u dey carry ur husband enter haus, try lock all una surranding dors nd windo make prince no go fly again, becos, if i catach am dey fly, na hot hot grannut i go take bring am come down. HOPE SEY PRINCE DEY HERE ND DEY FEEL ME. U AGAIN!! WHERE U SEE HOT PEANUT
P.S DON'T HATE ME BCOZ OF WHAT COMES OUT OF MY MOUTH, I DON'T GIVE A SHIT ABOUT MYSELF, SO phyukOFF.. Posted: at 23-08-2011 07:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ingi at 23-08-2011 07:27 PM (12 years ago) (f) GOD BLESS U ON UR UP COMIND WEDDING WISHING U LOADS OF JOY AND HAPPINESSS IF I HAD AN INVERTATION I WOULD OF VISIT UR CEREMONY ..ALL D SAME LIVE HAPPY...P.S U MY ONE AND ONLY FAVOURITE ACTOR..... Posted: at 23-08-2011 07:27 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyimau20 at 23-08-2011 07:40 PM (12 years ago) (f) na she sabi,fly wen no dey hear word na im dey follow dead body enter grave......wish u a blissful marriage though
Posted: at 23-08-2011 07:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 23-08-2011 07:51 PM (12 years ago) (f) ....as naija pinkin, we no dey carry last. na granut no be peanut. u know sey i know sey u know? Posted: at 23-08-2011 07:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Even Bible don talk am te te say,tym go reach wen many ladies go cue dey beg man make i answer his name.So am not surpirse say pretty lady like her go fall yakata. Posted: at 23-08-2011 07:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Is she the second wife?
question Posted: at 23-08-2011 08:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Is it ua business? question to answer question Posted: at 23-08-2011 08:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 23-08-2011 08:07 PM (12 years ago) (f) Reply |
....as naija pinkin, we no dey carry last. na granut no be peanut. u know sey i know sey u know? CHIE, I JUST WANNA MAKE SURE ANYWAY WHEN I COME BACK AFTER 2 OR 3 DAYS SLIP OF TONGUE I'LL CHANGE
P.S DON'T HATE ME BCOZ OF WHAT COMES OUT OF MY MOUTH, I DON'T GIVE A SHIT ABOUT MYSELF, SO phyukOFF.. Posted: at 23-08-2011 08:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
finally......................... Posted: at 23-08-2011 08:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simeonboy at 23-08-2011 08:18 PM (12 years ago) (m) ohhhhhhhhh please Mercy do you want to be the second wife or wives wich one i know that to marry a yong boy is not easy please when you enter your husband house try to hold your honeypot so that another person will not enter please i know that many people have text it but now is for your second hand husband and do not try divoce hime Posted: at 23-08-2011 08:18 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
abbeyy74 at 23-08-2011 08:33 PM (12 years ago) (f) Is she the second wife?
nnem see question Posted: at 23-08-2011 08:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CONGRAT MERCY.U 'r blessed among women.
is she virgin mary? Posted: at 23-08-2011 08:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CONGRAT MERCY.U 'r blessed among women.
is she virgin mary? another question Posted: at 23-08-2011 08:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i wish u d best in ur marital life. Congrats. Posted: at 23-08-2011 09:19 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimben at 23-08-2011 09:55 PM (12 years ago) (m) Reply |
poss4love at 23-08-2011 10:02 PM (12 years ago) (m) mercy go well...we dey here dey look Posted: at 23-08-2011 10:02 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |