Naija again? u pple too much for lie lie... Posted: at 30-08-2011 05:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
50Euro at 30-08-2011 07:26 PM (13 years ago) (m) I no hear am Posted: at 30-08-2011 07:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cocoeni at 30-08-2011 07:54 PM (13 years ago) (f) fake pple wit fake rumor sef. Posted: at 30-08-2011 07:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cocoeni at 30-08-2011 07:56 PM (13 years ago) (f) fake pple wit fake rumours sef na waooooo Posted: at 30-08-2011 07:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
solight at 30-08-2011 08:02 PM (13 years ago) (m) 2baba na God pass them oooooooooooooooooo Posted: at 30-08-2011 08:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cocoeni at 30-08-2011 08:05 PM (13 years ago) (f) yes oooooooooooo Posted: at 30-08-2011 08:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
spaceb at 31-08-2011 12:00 AM (13 years ago) (m) Tu baba wey bi big boy for NG.I nor won hear say one thing do two things ohhh.my dream is to be with this guy someday.bad belle pple go use engine oil take fri dodo eat.frm JC Posted: at 31-08-2011 12:00 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ifyGod at 31-08-2011 02:46 AM (13 years ago) (m) 2face nothing go do u,God dey ur side,i dey feel ur music here in china,you will live long and see ur great grand children Posted: at 31-08-2011 02:46 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pass Posted: at 31-08-2011 02:58 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Queenthos at 31-08-2011 10:15 AM (13 years ago) (f) I don talk am,he is very much alife. Posted: at 31-08-2011 10:15 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 31-08-2011 11:45 AM (13 years ago) (m) How woluld people wish him dead? Posted: at 31-08-2011 11:45 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Don-ziggy at 31-08-2011 12:10 PM (13 years ago) (m) if nobody talks about u, then u are nobody, wether na true abi na lie Posted: at 31-08-2011 12:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eskor9 at 31-08-2011 01:03 PM (13 years ago) (m) my broda notin dey happen. Posted: at 31-08-2011 01:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NOTHING GO DO YOU MY BROTHER!GOD PASS DEM INDEED! Posted: at 31-08-2011 02:11 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
estilizo at 31-08-2011 02:19 PM (13 years ago) (f) Nigerians and fake dumb rumours.Thank God its not true.....more yrs to go 2face!
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 31-08-2011 02:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Unlimitedd at 31-08-2011 05:11 PM (13 years ago) (m) do pple want him dead?
Just Observing NATURE Posted: at 31-08-2011 05:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
man47 at 31-08-2011 08:43 PM (13 years ago) (m) oops he'll live to multiply thank God 4 his generation.. Posted: at 31-08-2011 08:43 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Rumour is not healthy. Stop it....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 1-09-2011 01:01 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
HEROXKY at 1-09-2011 02:23 PM (13 years ago) (m) guy flex ur life,ur god don make u odeshi Posted: at 1-09-2011 02:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Thank God he is alive......... Posted: at 1-09-2011 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |