I NO BOOK PAX YOU (Page 2)

Date: 29-08-2011 7:57 pm (12 years ago) | Author: D bwoi in d block
1 [2] 3 4 5 ... 9
- johniykon at 31-08-2011 11:14 AM (12 years ago)
(m)
talk
ami boooo
I no sey u neva reach 18
Posted: at 31-08-2011 11:14 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Ak33m at 31-08-2011 11:47 AM (12 years ago)
(m)
lmaoooooxz Grin Grin
Posted: at 31-08-2011 11:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 31-08-2011 11:51 AM (12 years ago)
(m)
hehehe see  two kirikiri mumu  inmates oooooooooooo

Posted: at 31-08-2011 11:51 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Ak33m at 31-08-2011 11:57 AM (12 years ago)
(m)
animal!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 31-08-2011 11:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 31-08-2011 12:01 PM (12 years ago)
(m)
go take ur drugs abeg

Posted: at 31-08-2011 12:01 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-08-2011 08:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: johniykon on 31-08-2011 11:02 AM
jossy dont worry dres a manhood proof for d open nyash.
am safe no two ways bout it.
buh be warned 4 reckless lukin okay?Huh?

dat nyash wey be like two agege bread wey dey gum 2geda....na im u take dey block wia person dey look.........abeg go eat aboki shit joor

Posted: at 31-08-2011 08:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 31-08-2011 10:39 PM (12 years ago)
(m)
anu ohia
Posted: at 31-08-2011 10:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 01:21 AM (12 years ago)
(m)
wetin dis 1 dey talk??

Posted: at 1-09-2011 01:21 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- johniykon at 1-09-2011 11:43 AM (12 years ago)
(m)
dis dudes re shiiiit men
amma outta here mehn............
Posted: at 1-09-2011 11:43 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 12:00 PM (12 years ago)
(m)
hehe.... u wan turn to Yankee guy over night

Posted: at 1-09-2011 12:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- creativecosmos at 1-09-2011 12:18 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 1-09-2011 12:18 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 1-09-2011 12:52 PM (12 years ago)
(m)
heheh Jossy  the ijiot neva even go Togo and he dey form oyibo

Posted: at 1-09-2011 12:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 1-09-2011 03:22 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 31-08-2011 08:55 AM
urs and hers
av u seen ours?wen did u see it?
Posted: at 1-09-2011 03:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Nzetheo at 1-09-2011 03:47 PM (12 years ago)
(m)
Na only water full dat ass self...
Posted: at 1-09-2011 03:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 1-09-2011 03:55 PM (12 years ago)
(m)
Gift, it  seems u don't rememeber past  events

Posted: at 1-09-2011 03:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 06:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  1-09-2011 12:52 PM
heheh Jossy  the ijiot neva even go Togo and he dey form oyibo

D guy don travel well well,,,,,,last week he go Abakaliki........  tho d rice still for wia dem dey load am,,,he wan ship to dia village wit canoe 

Posted: at 1-09-2011 06:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-09-2011 08:39 PM (12 years ago)
(m)
lol i don tire 4 the guy

Posted: at 1-09-2011 08:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 09:15 PM (12 years ago)
(m)
If u don tire for him make u retire cuz d guy no go ever refire

Posted: at 1-09-2011 09:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-09-2011 09:50 PM (12 years ago)
(m)
huh? e be like say d guy papa dey sell tyre  and him be buyer of wire

Posted: at 1-09-2011 09:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 10:08 PM (12 years ago)
(m)
Or may be him mama na fryer cuz one day dia houx was on fire and he call d fire fighter but after they quench d fire... they come start to dey look for dryer

Posted: at 1-09-2011 10:08 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 9