foukidrem at 31-08-2011 04:09 PM (12 years ago) (m) if you buy better dog keep for house ebetter pass all those bodygurd cos na dem go set you up one dey Posted: at 31-08-2011 04:09 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxykay at 31-08-2011 04:28 PM (12 years ago) (m) wowen self... watin concern handsum wit d question? E be lyk say na u chop green corn. lwkmd.. My guy u wicked o diz 1 u dey laf lyk persn way pick 500naira 4 insyd gutter. U folo chop d corn? guy u dey vex true true ooooo Posted: at 31-08-2011 04:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Iregbujohn at 31-08-2011 04:29 PM (12 years ago) (m) naija brought up stars
An old woman has a daughter who lives abroad bt she cannot afford 3square meals a day,1 day d landlord visited d woman and asked her,y are u struggling to eat wen u ave a child abroad,d old woman replies don't mind dat gal upon al d moni we spent on her,she is only sendin me photograph wit white men Posted: at 31-08-2011 04:29 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
kazio at 31-08-2011 05:44 PM (12 years ago) (m) sey dat one mean sey dem no come fit fathernap dem papa. i just dey laugh. Posted: at 31-08-2011 05:44 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 31-08-2011 11:07 PM (12 years ago) (m) IS NORMAL
whats normal? monkey Posted: at 31-08-2011 11:07 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I thank God so much that i am not in Nigeria for many years now because of this kind of crisis in Nigeria he who lose his life has completely loseit,Life has no duplicate only once if someone die that is the end of his lifewethere he agree it or not that is the end.
God can speak from any person wether good person or bad person because we are the tools in the hand of God that is why. Oh! But Mr Gadaffi the prisident of Lybia has been prophesized over Nigeria, He said that Nigeria should be Divid christian that is Eastern parth of the country should Go while the Muslem will be on there own side since there is Religion crisis in Nigeria.no need of killing innocent people like that is too bad. Unless Nigeria is divid there will be peace if not more worst thingS are yet to come up no amount of prayer will remove that belive it or not. My advice to mr Goodlucky Ebere Jonathan The prisident of Nigeria listin to words of Mr Gadaffi Divid This Country call Nigeria,the country has been expire since long time but you don't know.broken bottle has no mmekwatarisim this the truth about this country. Forget about what the big men in the countryma will said or call one Nigeria, just give peace to your sibling by giveing us freedom while you do that you will live long. before Nigeria have peace there must be a declearation of new indepandent state. Two captians can never be in one boot at thesame time, as satan and Jesus Christ can never sleep on one bed,Eailer is better than late. Thanks and God bless you all . |
O boy, you dey sleep or hallucinating, how is your comment related to that of the poster?
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 1-09-2011 12:04 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
but mikel i just you to know without God every thing is impossble,,, Ask God for more of his protection,,, Posted: at 1-09-2011 01:52 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
mallorca at 1-09-2011 01:54 AM (12 years ago) (m) if you buy better dog keep for house ebetter pass all those bodygurd cos na dem go set you up one dey you make sense
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 1-09-2011 01:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
proly at 1-09-2011 06:49 AM (12 years ago) (f) daz gud Posted: at 1-09-2011 06:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2011 08:14 AM (12 years ago) (m) IS NORMAL
whats normal? monkey YOUR YASH NA, ABI UR YANSH NO DEY NORMAL Posted: at 1-09-2011 08:14 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 1-09-2011 10:33 AM (12 years ago) (f) his still in dreamland lols.......he wish
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-09-2011 10:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 1-09-2011 10:49 AM (12 years ago) (m) IS NORMAL
whats normal? monkey YOUR YASH NA, ABI UR YANSH NO DEY NORMAL bad boy Posted: at 1-09-2011 10:49 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Idbabe at 1-09-2011 10:54 AM (12 years ago) (f) BIG MAN BIG WAHALA
Na so ooo. Even bible talk am Posted: at 1-09-2011 10:54 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
gloxxy98 at 1-09-2011 11:18 AM (12 years ago) (f) good thing shaaaaaaaaaaoooooooooo Posted: at 1-09-2011 11:18 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ekwufex at 1-09-2011 11:49 AM (12 years ago) (m) Mikel Obi, Osaze Odemwingie hire bodyguards for their fathers Posted: at 1-09-2011 11:49 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
HISJOY at 1-09-2011 01:59 PM (12 years ago) (f) God is the best watchman and security! Posted: at 1-09-2011 01:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
darlyntyn at 1-09-2011 02:44 PM (12 years ago) (m) osaze nice name....na because of God ..handsome man Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss for your question me nor know hmmmmm,women sef Posted: at 1-09-2011 02:44 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
darlyntyn at 1-09-2011 02:48 PM (12 years ago) (m) Posted: at 1-09-2011 02:48 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Teganto at 1-09-2011 04:03 PM (12 years ago) (m) na so we go dey dey? Posted: at 1-09-2011 04:03 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 1-09-2011 04:37 PM (12 years ago) (m) Posted: at 1-09-2011 04:37 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |