Re: Policeman Caught Having Sex On Hood Of Car! (VIDEO)

Date: 03-09-2011 2:18 pm (12 years ago) | Author: Evans Gizzy
- at 3-09-2011 02:18 PM (12 years ago)
(m)
 Smiley crazy police officer

Posted: at 3-09-2011 02:18 PM (12 years ago) | Newbie
- D9ja at 20-11-2011 07:50 PM (12 years ago)
(m)
wey de video na?
Posted: at 20-11-2011 07:50 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- babyleslie at 20-11-2011 10:14 PM (12 years ago)
(f)
Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?..Evidence pls!
Posted: at 20-11-2011 10:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SuP3r-B at 6-12-2011 12:22 PM (12 years ago)
(m)
shey una no dey respect Nigeria police again ba Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 6-12-2011 12:22 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- vantheo at 6-12-2011 02:40 PM (12 years ago)
(m)
wey d video

Posted: at 6-12-2011 02:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kris9ice2u at 4-03-2012 10:37 PM (12 years ago)
(m)
guy why are you so childish and livin a low and depressed life.
Posted: at 4-03-2012 10:37 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bobonnwa at 5-03-2012 04:05 AM (12 years ago)
(m)
na who see oga police dey chop the thing?
Posted: at 5-03-2012 04:05 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- prince4real51 at 5-03-2012 07:58 PM (12 years ago)
(m)
make una dey respect Niger police abeg
Posted: at 5-03-2012 07:58 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- wilat at 5-03-2012 09:15 PM (12 years ago)
(f)
i no see anything o

Posted: at 5-03-2012 09:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xbowne at 5-03-2012 09:33 PM (12 years ago)
(m)
I wan go toilet first but make sure say u set ur yash well well bcos as i dey come back na koboko u go see for my hand for this kai april fool

Posted: at 5-03-2012 09:33 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chicco77 at 30-08-2012 09:58 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-08-2012 09:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply