because 2day is deffney birthday

Date: 17-09-2011 9:14 am (12 years ago) | Author: duru kingsley
[1] 2
- at 17-09-2011 09:14 AM (12 years ago)
(m)
because 2day is deafney sori again deffney birthday any1 who can post the most hilarious joke btw now till 12 noon gets a gift from me (pls no pb4 ooo), oye yeye pple make una start to shoot unu jokes

Posted: at 17-09-2011 09:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac
- abubakarzain at 17-09-2011 09:39 AM (12 years ago)
(m)
you aree too late MOUSE  Shocked Shocked

Posted: at 17-09-2011 09:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 09:51 AM (12 years ago)
(m)
ur yoke no sweet stephen, abu u well so, time wey u 4 use find goke post u use dey write rat
Posted: at 17-09-2011 09:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 10:03 AM (12 years ago)
(m)
ok inbox me ur phone numba stephen
Posted: at 17-09-2011 10:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 11:08 AM (12 years ago)
(m)
i still dey wait 4 unu vokes ooooooooo
Posted: at 17-09-2011 11:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 11:32 AM (12 years ago)
(m)
going
Posted: at 17-09-2011 11:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 12:28 PM (12 years ago)
(m)
i nova c am
Posted: at 17-09-2011 12:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 12:30 PM (12 years ago)
(m)
stephen yeye dey worry u abi, well sha i go send u d gift
Posted: at 17-09-2011 12:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bolaolag at 17-09-2011 12:31 PM (12 years ago)
(f)
 Smiley Smiley Smiley
Posted: at 17-09-2011 12:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingsleyd at 17-09-2011 12:33 PM (12 years ago)
(m)
wetin u dey smile, comon go post ur hoke jooooooo
Posted: at 17-09-2011 12:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 17-09-2011 02:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 17-09-2011 09:26 AM
i don post my own
wey my gift
i dey here.
Posted: at 17-09-2011 02:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 17-09-2011 03:33 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Kiss
Posted: at 17-09-2011 03:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kasiemobi at 17-09-2011 04:19 PM (12 years ago)
(m)
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva  see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
Posted: at 17-09-2011 04:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 17-09-2011 04:26 PM (12 years ago)
(m)
kk

Posted: at 17-09-2011 04:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 17-09-2011 04:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva  see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
gift.is.herer
Posted: at 17-09-2011 04:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 17-09-2011 04:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva  see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*

kasiemobi how far? Grin

Posted: at 17-09-2011 04:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 17-09-2011 04:50 PM (12 years ago)
(m)
Deff, i dey for highway wia i dey sell gala.
Posted: at 17-09-2011 04:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 17-09-2011 04:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 17-09-2011 04:32 PM
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva  see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
gift.is.herer
ur gift na teddy bear own. U neva reach wetin dem fit dash adult
Posted: at 17-09-2011 04:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 17-09-2011 04:56 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:50 PM
Deff, i dey for highway wia i dey sell gala.

make u finish sell am and remit to me Grin Grin Grin take care...

Posted: at 17-09-2011 04:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmagency9 at 17-09-2011 05:01 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 17-09-2011 05:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2