SALAMAT PO! (Page 2)

Date: 20-09-2011 5:46 pm (12 years ago) | Author: Obiageli
1 [2] 3 4 5
- jossy4reall at 20-09-2011 07:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 20-09-2011 06:57 PM
Quote from: 50scent on 20-09-2011 06:48 PM
terryworld you cant understand us so face your biz  Angry Angry Angry Angry
she no even undastand wetin u write and u dey hapi

lwkm

Posted: at 20-09-2011 07:10 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 20-09-2011 07:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 50scent on 20-09-2011 07:00 PM
she no understand u be bush man so u cant understand
hahahahaha.
Na true i tell u ooo,u just dey form say u dey follow deff write but truly she no grab single thing u write.
No dey kill urself,cos she no dey undastand u

Posted: at 20-09-2011 07:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-09-2011 07:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 20-09-2011 07:18 PM
Quote from: 50scent on 20-09-2011 07:00 PM
she no understand u be bush man so u cant understand
hahahahaha.
Na true i tell u ooo,u just dey form say u dey follow deff write but truly she no grab single thing u write.
No dey kill urself,cos she no dey undastand u

Terry abeg kill am remain small for me make I kill am finish

Posted: at 20-09-2011 07:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-09-2011 07:31 PM (12 years ago)
(m)
even Deffney sef dey yab him for her language............... he dey happy

Posted: at 20-09-2011 07:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 20-09-2011 07:34 PM (12 years ago)
(m)

Na only u wey i know write wetin she undastand but 50 just dey write wetin dem dey write for psychia

Posted: at 20-09-2011 07:34 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-09-2011 07:42 PM (12 years ago)
(m)
Na dat language wey he dey speak wit him room mate sexy be dat.............he 4get say Deffney no follow dem

Posted: at 20-09-2011 07:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 20-09-2011 08:04 PM (12 years ago)
(m)
e tire me oo,dat guy needs 7 bowls of hot charcoals for brain

Posted: at 20-09-2011 08:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-09-2011 08:08 PM (12 years ago)
(m)
hehe.........dat 1 fit block d brain complete ooo...............ma hand no dey for dat 1

Posted: at 20-09-2011 08:08 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 20-09-2011 08:22 PM (12 years ago)
(m)
eehee nah, wetin that brain don do 4 him since he get am? Brain wey goat own beta pass na good brain?

Posted: at 20-09-2011 08:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-09-2011 08:33 PM (12 years ago)
(m)
u for help am change d brain no be to block am naa.............like if goat own beta pass the one wey he get u fit buy goat own put for am

Posted: at 20-09-2011 08:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 21-09-2011 12:40 AM (12 years ago)
(m)
no goat go gree change brain with 50 own.
They know the value of their brains

Posted: at 21-09-2011 12:40 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-09-2011 05:13 AM (12 years ago)
(m)
den u go for animals wey no value dia brains like pig or insects like mosquito or housefly................u fit buy the brains combine dem 2geda and fix for ram

Posted: at 21-09-2011 05:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 21-09-2011 08:24 AM (12 years ago)
(m)
see these rams  Sad

Posted: at 21-09-2011 08:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- johniykon at 21-09-2011 10:23 AM (12 years ago)
(m)
1min silent to a murdered language on this yok 4rum.
 Lips Sealed
Posted: at 21-09-2011 10:23 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- 50scent at 21-09-2011 10:32 AM (12 years ago)
(m)
 Sad Sad Sad Sad Sad

Posted: at 21-09-2011 10:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- johniykon at 21-09-2011 10:56 AM (12 years ago)
(m)
all hell let loose, I free u
insha allah
Posted: at 21-09-2011 10:56 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Estheraremu at 21-09-2011 12:15 PM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 21-09-2011 12:15 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Estheraremu at 21-09-2011 12:20 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 21-09-2011 10:44 AM
lol
wetin 50 dey find here
i go yab am ooo
better hold me now
who go hold u :'Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 21-09-2011 12:20 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- 50scent at 21-09-2011 12:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 21-09-2011 10:44 AM
lol
wetin 50 dey find here
i go yab am ooo
better hold me now

Im not gonna hold , how about eat my poo for lunch  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-09-2011 12:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sexsyguy at 21-09-2011 12:47 PM (12 years ago)
(m)
50 u c ur life?
ur stupidity  is getting out of hand

u dey yan nonsense 4 dat ur shit mouth

mak i tell u my wife and i, dey laugh u here

idiot
Posted: at 21-09-2011 12:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5