LIARS--Men or Women (Page 2)

Date: 06-01-2009 4:05 pm (16 years ago) | Author: Raphael Charles Edet
1 [2]
- osituga at 8-01-2009 10:28 PM (16 years ago)
(m)
hehen gentle esther...u sef talk am
Posted: at 8-01-2009 10:28 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- husyer2 at 8-01-2009 10:33 PM (16 years ago)
(m)
osi women sef dey lie o! wat baffles me most is that dey dress as if they no they shit.abi i lie?
Posted: at 8-01-2009 10:33 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- osituga at 8-01-2009 10:38 PM (16 years ago)
(m)
u no lie oo....some go even dey foam for road like say them no dey mess.

lolz
Posted: at 8-01-2009 10:38 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- husyer2 at 8-01-2009 10:40 PM (16 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin i no fit laugh
Posted: at 8-01-2009 10:40 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- osituga at 8-01-2009 10:51 PM (16 years ago)
(m)
kai kai no laugh oo...cos if dem rush you..i nor dey ooo
Posted: at 8-01-2009 10:51 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- husyer2 at 8-01-2009 10:53 PM (16 years ago)
(m)
i know say u no go allow them yab guys.ur mouth pass their own
Posted: at 8-01-2009 10:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Tassara at 9-01-2009 02:28 AM (16 years ago)
(f)
both of them
Posted: at 9-01-2009 02:28 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions