SEX STRIKE (Page 7)

Date: 30-11-2011 10:42 am (13 years ago) | Author: efuro
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 12
- dhowafe at 30-11-2011 01:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 01:41 PM
no mind dem..me i no follow oooooooooooo...me i go cry oo if he strike for 1day sef

i be think say u too much na Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-11-2011 01:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-11-2011 01:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 01:47 PM
i be think say u too much na Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

my too much no reach dat side naaa

Posted: at 30-11-2011 01:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 30-11-2011 01:50 PM (13 years ago)
(f)
heheheheheeeeeeeeeeee !!!

Posted: at 30-11-2011 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 30-11-2011 01:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 01:45 PM
na una like sex pass we guys.. na that life of pretense wen women dey live dey cause many walala most times so.. a woman cn't do witout sex.. i don date different girls, and i knw hw e dey be.. i go vex go strike nw self.. Cool Cool Cool Cool

nooooooooo naaaaaaaaaaaaaaa..no mind onyis...abeg no go..never go now abeg... :'( :'( :'( :'( :'(

Posted: at 30-11-2011 01:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 30-11-2011 01:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 30-11-2011 01:50 PM
heheheheheeeeeeeeeeee !!!
Shocked Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2011 01:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 30-11-2011 01:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 01:31 PM
dhowafe go slip on this post..bcos en no fit do without lashing...let alone go strike...who born am naaaaaaaaa

heheheheeeeeeeeeee !!!

Posted: at 30-11-2011 01:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 30-11-2011 01:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 01:50 PM
nooooooooo naaaaaaaaaaaaaaa..no mind onyis...abeg no go..never go now abeg... :'( :'( :'( :'( :'(

see as u dey shed tears for pusspen .............no fall my hand ooo  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2011 01:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 30-11-2011 01:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 01:41 PM
no mind dem..me i no follow oooooooooooo...me i go cry oo if he strike for 1day sef
[/color]

heheheheeeeeeeeeeeee !!! me i go go do thanksgiving for church  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2011 01:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 30-11-2011 01:55 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2011 01:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 30-11-2011 01:55 PM (13 years ago)
(m)
 
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 01:48 PM
my too much no reach dat side naaa


 Cool Cool Cool me and u knw as e dey be... jst imagine say una two sidown 4 crouch one cool rainy day wen u suppose lie 4 im tick chest feel am cuddle u wella, e come dey tell u say e dey strike, u no go wan die im neck Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 30-11-2011 01:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dhowafe at 30-11-2011 01:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 01:50 PM
nooooooooo naaaaaaaaaaaaaaa..no mind onyis...abeg no go..never go now abeg... :'( :'( :'( :'( :'(

Ok babi.. no cry again, i no go go again.. oya tk  Kiss mk u no cry again..
Posted: at 30-11-2011 01:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dhowafe at 30-11-2011 02:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 30-11-2011 01:54 PM
[/color]

heheheheeeeeeeeeeeee !!! me i go go do thanksgiving for church  Grin Grin Grin Grin Grin

Na that day u lose am.. u don 4get say desperadoes full churuh abi Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? 
Posted: at 30-11-2011 02:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-11-2011 02:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 01:55 PM
 

 Cool Cool Cool me and u knw as e dey be... jst imagine say una two sidown 4 crouch one cool rainy day wen u suppose lie 4 im tick chest feel am cuddle u wella, e come dey tell u say e dey strike, u no go wan die im neck Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

he can go strike..and kip his tin wit me no wahala

Posted: at 30-11-2011 02:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 30-11-2011 02:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:01 PM
Na that day u lose am.. u don 4get say desperadoes full churuh abi Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? 

lolz .........that kind testimony , na style we dey use talk am  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2011 02:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dhowafe at 30-11-2011 02:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 02:05 PM
he can go strike..and kip his tin wit me no wahala

Keep watin, na u get am?? na all dey go strike so...
Posted: at 30-11-2011 02:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiis at 30-11-2011 02:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 02:05 PM
he can go strike..and kip his tin wit me no wahala

lolz ...he go cut am keep for u  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2011 02:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dhowafe at 30-11-2011 02:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 30-11-2011 02:10 PM
lolz .........that kind testimony , na style we dey use talk am  Grin Grin Grin Grin
No oo!!! why u go use style na?? mk e jst frm there go permanent strike Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes  Roll Eyes Roll Eyes the truth be be said, women are more honey than men, they luv sex than men and they enjoy sex than the men.. "a woman livin is sex livin"
Posted: at 30-11-2011 02:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dhowafe at 30-11-2011 02:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 30-11-2011 01:52 PM
see as u dey shed tears for pusspen .............no fall my hand ooo  Grin Grin Grin Grin Grin

Fall ur hand hw, una no dey cry put b4?? Huh? Huh? pusspen is very important to ur livin oo... Cool Cool Cool Cool
Posted: at 30-11-2011 02:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiis at 30-11-2011 02:27 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:17 PM
No oo!!! why u go use style na?? mk e jst frm there go permanent strike Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes  Roll Eyes Roll Eyes the truth be be said, women are more honey than men, they luv sex than men and they enjoy sex than the men.. "a woman livin is sex livin"

i see men no dey like am but na dem dey die on top of women   Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Tongue Tongue

Posted: at 30-11-2011 02:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 30-11-2011 02:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 30-11-2011 02:12 PM
lolz ...he go cut am keep for u  Grin Grin Grin Grin

what else if not to cut

Posted: at 30-11-2011 02:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 12

Featured Discussions