i jump pass
Posted: at | |
Quote from: Skypon2002 on 24-12-2011 08:19 AM na ur door i follow pass enter i jump pass
| |||||
Quote from: omomarty on 24-12-2011 07:50 PM no abeg nor witdraw............. abeg vex vex u hear me. i still de wait 4 u for dat juction i don pass am many times yet i nor see u. abeg i want make u vex more yeye ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u know say na christmas celebration wey dey? i just dey happy since, so vex no dey my mind again......so i just wan pity u ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: omomarty on 24-12-2011 07:54 PM na by get pikin they take b man? i hear u boy wer get pikin no call me boy again! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: giftmurphy on 25-12-2011 01:41 AM ill try not 2 ![]() ![]() ![]() ![]() ok Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: gimac on 25-12-2011 08:53 AM i jump pass u no see when i pass? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 25-12-2011 11:16 AM no call me boy again! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: esconspirit on 22-12-2011 11:49 AM brb fine boy wats up , what do u think about the topic@omomarty if skypoon catch u e go break ur bones wey go make u loose control ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 21-12-2011 07:55 PM chei ---- very serious ooooooooo no b small matter oo ![]()
| |||||
Quote from: onyiis on 22-12-2011 09:04 AM lolz ![]() ![]() ![]() u no c me c dis lertipha , ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 20-12-2011 07:07 PM wetin u de sorry 4 me for? truenaija i de tell u dis guy go forget 4 sky ooooooooooooo. do me i want guy wer we go stay together 4 sky nor b d 1 wer go leave u hear? lol ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 20-12-2011 01:28 PM no mind that igbo smoking woman oooooooo ![]() ![]() ![]() seemesee this pregnant potbelly man oooh, wen u goborn dis pikin sef lol ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 21-12-2011 06:20 AM wait small , make i get the divine order first lol divine order ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 25-12-2011 04:14 PM lol divine order ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() divine order from forest
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 25-12-2011 04:04 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() babie, no mind am she want make i notice am ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 25-12-2011 04:06 PM fine boy wats up , what do u think about the topic @omomarty if skypoon catch u e go break ur bones wey go make u loose control ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 25-12-2011 04:11 PM lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() him no go leave am self, him go carry her go sky, from there throw her come down ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: truenaija2 on 25-12-2011 04:13 PM seemesee this pregnant potbelly man oooh, wen u goborn dis pikin sef lol ![]() ![]() ![]() ![]() pregnant for ever ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: trolling on 22-12-2011 09:11 PM how was lectures, did ur lecturer teach u nonsense or very well this intrest is getting intresting ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion