Women aint Satisfied with SEX!!!

Date: 18-01-2009 9:31 am (15 years ago) | Author: Euphanus Friboy Act2sean
- at 18-01-2009 09:31 AM (15 years ago)
(m)
One day, a man was making love with his house girl when his wife left for market. then the man said to the girl "you are so sweet", the girl replied, Oga no be only you don talk am oh, even the gateman talk am say i sweet pass MADAM. ***

Posted: at 18-01-2009 09:31 AM (15 years ago) | Newbie
- onyinyenaija at 18-01-2009 10:33 AM (15 years ago)
(f)
u carry small pikin photo put here come dey talk this kan thing, no spoil me and that small boy wey dey there ooo
Posted: at 18-01-2009 10:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 18-01-2009 06:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: act2sean on 18-01-2009 09:31 AM
One day, a man was making love with his house girl when his wife left for market. then the man said to the girl "you are so sweet", the girl replied, Oga no be only you don talk am oh, even the gateman talk am say i sweet pass MADAM. ***
sean abi sun abi na wetin be your name? U better go and wear your uniform and run to school before I catch you, wetin you know say dem dey call sex?  you want me to report you to your aunty in school? see him small pikin face
Posted: at 18-01-2009 06:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 18-01-2009 08:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: act2sean on 18-01-2009 09:31 AM
One day, a man was making love with his house girl when his wife left for market. then the man said to the girl "you are so sweet", the girl replied, Oga no be only you don talk am oh, even the gateman talk am say i sweet pass MADAM. ***

u r a newbie

so i'll understand that u don't know that this has been posted for more than 10x10 tymes

Posted: at 18-01-2009 08:01 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 18-01-2009 09:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 18-01-2009 08:01 PM
Quote from: act2sean on 18-01-2009 09:31 AM
One day, a man was making love with his house girl when his wife left for market. then the man said to the girl "you are so sweet", the girl replied, Oga no be only you don talk am oh, even the gateman talk am say i sweet pass MADAM. ***

u r a newbie

so i'll understand that u don't know that this has been posted for more than 10x10 tymes



lol....genious........ Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-01-2009 09:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 20-01-2009 09:05 AM (15 years ago)
(m)
I don tire for dis joke... Dis na wetin make dey tire for dis forum...
Posted: at 20-01-2009 09:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 20-01-2009 07:08 PM (15 years ago)
(m)
una go dey recycle wetin dem don recycle. na wah sef Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 20-01-2009 07:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- purrtaebll at 21-01-2009 07:18 PM (15 years ago)
(f)
recycled or not........LOL
Posted: at 21-01-2009 07:18 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 21-01-2009 08:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: purrtaebll on 21-01-2009 07:18 PM
recycled or not........LOL


 Huh?

Posted: at 21-01-2009 08:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- pharmD at 22-01-2009 07:59 PM (15 years ago)
(m)
i bin dey wait for toks-e to detect how many times dem don duplicate this one, trust am him no disappoint me at all. newbie next time create ur own abi u no be naija. i no blame u sha u be underage
Posted: at 22-01-2009 07:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 22-01-2009 08:08 PM (15 years ago)
(m)
toks na genious 4 that aspect...Grin
Posted: at 22-01-2009 08:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bethsy at 22-01-2009 09:11 PM (15 years ago)
(f)
but really i have this same post several times
Posted: at 22-01-2009 09:11 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 25-01-2009 04:31 PM (15 years ago)
(f)
old! old joke

Posted: at 25-01-2009 04:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply