THE TOMATO SELLER (Page 2)

Date: 19-01-2009 9:58 am (15 years ago) | Author: adeyemi akinlabi
1 [2] 3
- yemzy1 at 30-01-2009 01:09 AM (15 years ago)
(m)
thanks for all ur contribution
Posted: at 30-01-2009 01:09 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 30-01-2009 04:45 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: yemzy1 on 30-01-2009 01:09 AM
thanks for all ur contribution

lol...watin do u na..u dey do ceremony.. Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2009 04:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackberryPearl at 30-01-2009 05:14 AM (15 years ago)
(f)
this ain't a joke
Posted: at 30-01-2009 05:14 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 30-01-2009 10:48 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: blackberryPearl on 30-01-2009 05:14 AM
this ain't a joke





wetin e come be na?... oprah winfrey show or soap opra?... Grin
Posted: at 30-01-2009 10:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owuladewa at 30-01-2009 03:41 PM (15 years ago)
(f)
kido123 watin b ur own self,na u talk say mk thief go derend na cal d owner mk dem cm catch d thief
which level now...........no b only oprah na MOMENT with MO
Posted: at 30-01-2009 03:41 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 30-01-2009 04:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: owuladewa on 30-01-2009 03:41 PM
kido123 watin b ur own self,na u talk say mk thief go derend na cal d owner mk dem cm catch d thief
which level now...........no b only oprah na MOMENT with MO



owuladewa, hw na? where u dey since. which thief i come send now?... i dey foam for here o.
yu still dey wear this your designer dress? connect me with your tailor na?.... i like am.... Grin Grin

why you dey drink panadol for another person headache na?...
Posted: at 30-01-2009 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 30-01-2009 05:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 30-01-2009 04:01 PM
Quote from: owuladewa on 30-01-2009 03:41 PM
kido123 watin b ur own self,na u talk say mk thief go derend na cal d owner mk dem cm catch d thief
which level now...........no b only oprah na MOMENT with MO



owuladewa, hw na? where u dey since. which thief i come send now?... i dey foam for here o.
yu still dey wear this your designer dress? connect me with your tailor na?.... i like am.... Grin Grin

why you dey drink panadol for another person headache na?...

that means she be good nigerian na..way they concern abt another person headache Grin
Posted: at 30-01-2009 05:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 30-01-2009 05:56 PM (15 years ago)
(m)
yu sure say na the person face be dat?
Posted: at 30-01-2009 05:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 30-01-2009 06:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 30-01-2009 05:56 PM
yu sure say na the person face be dat?

shoooo make i look am again.. Grin
Posted: at 30-01-2009 06:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- asonye at 30-01-2009 09:44 PM (15 years ago)
(m)
Well you try a bit, but next time be creative
Posted: at 30-01-2009 09:44 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 30-01-2009 10:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: asonye on 30-01-2009 09:44 PM
Well you try a bit, but next time be creative

u be teacher..? Grin
Posted: at 30-01-2009 10:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 30-01-2009 10:19 PM (15 years ago)
(m)
emma


no mind am o

Posted: at 30-01-2009 10:19 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 7777777777 at 2-02-2009 12:14 PM (15 years ago)
(f)
i feel u are pepper seller......boring....
Posted: at 2-02-2009 12:14 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 2-02-2009 03:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: 7777777777 on  2-02-2009 12:14 PM
i feel u are pepper seller......boring....


babe, yu wicked o...
Posted: at 2-02-2009 03:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 2-02-2009 10:11 PM (15 years ago)
(m)
watin she do na
Posted: at 2-02-2009 10:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NKEMJOU at 23-05-2009 03:17 PM (14 years ago)
(f)
hmmmm tory
Posted: at 23-05-2009 03:17 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- favourtee at 25-05-2009 07:06 PM (14 years ago)
(f)
all of una wey coment here don yama..you don spoil and funny to..i dey lafffffffffffffffffffffffffffffffffffff
 this room is good to be..am loving it( Macdonalds
Posted: at 25-05-2009 07:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 25-05-2009 07:09 PM (14 years ago)
(m)
na wa for you o
Posted: at 25-05-2009 07:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 25-05-2009 07:10 PM (14 years ago)
(f)
wetin na!
Posted: at 25-05-2009 07:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nollylove at 2-06-2009 01:23 PM (14 years ago)
(f)
I agree with the moral
Posted: at 2-06-2009 01:23 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3